正在加载视频...
视频加载失败
I ain’t lying
11 条评论

Very true my blessed brother, you played a harmless and decent game, you got the support of the public, enjoy your win dear.

i promise you never heard this yet

Till thy kingdom come, Kellyrae is Big Brother Naija: No Loose Guard WINNER so haters, either you choke or move on. Try harder next time by pumping in more money when choosing your winner!!!!! #KellyraeSule #BBNaijaReunion

Tell me why I no go choose this kind fav for next season 🤣🤣🤣🤣💯. Money wey I don keep to vote another Kellyrae again. Them go cry tire. Man wey sabi, no be cho cho 🤣🤣🤣💯

No wonder onyeka was always writing songs for him , no single originality and na every event he Dey sing this song 🤣🤣 Nothing concern you with blowing

Cook that mango head and that one wey no dey bath! If e easy make them organize show for their house give their winner!!! 😂😂😂

Our winner 🏆 enjoy your millions jor no be you cause their stagnation

Forever stamped 📌📍 Bigbrother NLG winner 🏆...The Kellyrae Sule 🫡 Nothing do you joor.... we're enough for you and that's all that matters #KellyraeSule

Oshey!! 💃💃💃💃💃 You sabi this thing my winnerae 💯💯👏

Strategy is never a crime oo😂😂👏 No b u talk say make dem loose guard oo🤣 #KellyraeSule #KassiaSule

60 million na you chop ammmmmm!!!!
相关视频
Sensitive content
#PERCABETH : You ain’t my boyfriend and I ain’t your girlfriend (both lying)
moina in the sea of monsters
62,067 次观看 • 5 个月前
