Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

149,030 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Onyinye RN🇳🇬🇺🇲🇨🇦
Onyinye RN🇳🇬🇺🇲🇨🇦vor 1 Jahr

Very true my blessed brother, you played a harmless and decent game, you got the support of the public, enjoy your win dear.

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

i promise you never heard this yet

Profilbild von FGissy 🥰
FGissy 🥰vor 1 Jahr

Till thy kingdom come, Kellyrae is Big Brother Naija: No Loose Guard WINNER so haters, either you choke or move on. Try harder next time by pumping in more money when choosing your winner!!!!! #KellyraeSule #BBNaijaReunion

Profilbild von I am blessed 🙏🎯
I am blessed 🙏🎯vor 1 Jahr

Tell me why I no go choose this kind fav for next season 🤣🤣🤣🤣💯. Money wey I don keep to vote another Kellyrae again. Them go cry tire. Man wey sabi, no be cho cho 🤣🤣🤣💯

Profilbild von Achalaugo
Achalaugovor 1 Jahr

No wonder onyeka was always writing songs for him , no single originality and na every event he Dey sing this song 🤣🤣 Nothing concern you with blowing

Profilbild von Oahimirerosemary
Oahimirerosemaryvor 1 Jahr

Cook that mango head and that one wey no dey bath! If e easy make them organize show for their house give their winner!!! 😂😂😂

Profilbild von call me uchenne
call me uchennevor 1 Jahr

Our winner 🏆 enjoy your millions jor no be you cause their stagnation

Profilbild von Chinaza
Chinazavor 1 Jahr

Forever stamped 📌📍 Bigbrother NLG winner 🏆...The Kellyrae Sule 🫡 Nothing do you joor.... we're enough for you and that's all that matters #KellyraeSule

Profilbild von KeenMeenah🧕
KeenMeenah🧕vor 1 Jahr

Oshey!! 💃💃💃💃💃 You sabi this thing my winnerae 💯💯👏

Profilbild von KeenMeenah🧕
KeenMeenah🧕vor 1 Jahr

Strategy is never a crime oo😂😂👏 No b u talk say make dem loose guard oo🤣 #KellyraeSule #KassiaSule

Profilbild von A.O SEYIFUNMI
A.O SEYIFUNMIvor 1 Jahr

60 million na you chop ammmmmm!!!!

Ähnliche Videos