正在加载视频...
视频加载失败
I already feel sorry for him. 😂
557,140 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
52 条评论

He’s being prepared for a very rough journey to a potential afterlife

Nigerians can be really creative when it comes to issues like this

They first touch am small

He head don swell

They caught one in my sister's street one hot harmattan afternoon and made him sit on a hot pavement for hours. You already know what that means. Punishment styles plenty for thief nowadays. 🤣🤣🤣🤣

Punishment plenty o 😂

Feel sorry for tif keh, these guys are mean bro,

They honestly have no sympathy

Even from the video , I don’t day pity the boy

Hand go meet am

I wish I fit beg for am

You no hear chop make you get strength o😂

😂😂

The coke go dey taste like yariba agbo jedi jedi for e mouth 😂

Awwwwww! So caring of them

Feed him, then beat the food comot him body

😂

😭

I dey hear “you no go like chop rice?” 😂

Very caring people 😊

Lol 😂 Mutuals?

They don first mend am , they need round 2 😭😂😂

That guy go see round 5😂

You go pity them till you hear wetin dem dey do,last week for this same Sapele dem stab my neighbor grandmother die because she no gree hand over her bag to them,wetin even dey the bag na rosary,mama dey go church early morning 💔

My goodness 💔

Some have food but cannot eat Some can eat but have no food Dis one get food and e can eat. No B lie 😂

People can be funny and at the same time mean welcome to delta capital of Nigeria.

Next time, that's if he survives, he won't steal again

🤣🤣🤣

The bread no gree do down he throat 😂😂e be like stone for he mouth 😂😂😂

That bread and coke go dey taste like bitter leaf for him mouth 😂

Omooo different kinds of punishment dey this country ohh, na you never thief 😂😂

If this thief catch you for night you think he’ll feel sorry for you?

See ein forehead..he go first round already 😂😂

Na why them buy am food 😂

Make he get energy for round 2 😁😂

@ophishialrex No theif this period o, style full ground wey people dey practice for inside wey them never use. You dey see flying nodding style ba? 😭😂

The amount of sarcasm embedded in that “no touch am o” 😂

😭😭😭 dem suppose give ham chicken join .. he is regretting all his life choices that led him to this moment

@DavisMicha70160 He is better off dead with the beating he is about to receive

“Better eat make you strong” baba dy nod head 😂😂

@benueboypj3_ first time wey I go see say dem give person bread and coke e dey fear to chop am, I never see am before for my life 😂

The drink go taste like bitter leaf for ein mouth 😂

Nah this moment thief dey pray make police show up 😂😂

Fueling the car before the rough drive 😂😂

Lol, jungle jungle

@bahd_ratty No butter??? Very wicked people 🥹😭

Few minutes later

At this point even if coke and bread na your fav food, you no go get appetite chop. He's jounery go long 😂

One day wey pesin go die for una hand, una go tell me wetin do police station.

😭😭😭

That bread and coke go be like stone and engine oil for e mouth 😭

