Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I am giving Deeone 500k if

29,639 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Elhadj Adeshina
Elhadj Adeshina1 год назад

Naming 5 things people have benefited from him using his platform is too far bro. Narrow it down to him Let him name 5 things he has achieved for himself using his own platform I'll add 500k to make it 1m

Фото профиля The Truth ❤️
The Truth ❤️1 год назад

The one wey dey vex me pass na say grown ass man go Comout say vdm na distraction how you follow man go dey distract you, shey you no get plans or goals to achieve but them go use their time watch porn and do banger boy for twitter that one no distract them

Фото профиля Akeem Elegbeji
Akeem Elegbeji1 год назад

Na DeeOne be your own content. The same VDM who kept quiet when David scammed people with meme coin, his streams were deducted by Spotify for acquiring them by fraud bringing shame on the Afrobeats culture, yet VDM looked away.He can only fool people like you

Фото профиля Big P
Big P1 год назад

Deeone Dey use VDM for content. You sef dey use Dee one for content. Make all of Una pack one side.

Фото профиля Ade Goke
Ade Goke1 год назад

I don’t like the fact you are mentioning deeones name I swear the guy Na enemy of this country just leave him alone and go on with another thing my bro gunners for life I love you bro 😎

Фото профиля Onome Donatus
Onome Donatus1 год назад

Yesterday I tell my guy say him dey do like deeone the guy nearly cry 😢

Фото профиля PanshakJoel MFR
PanshakJoel MFR1 год назад

You're doing great 👍💯💪

Фото профиля Ashley Barnes
Ashley Barnes1 год назад

Dee one wey no get sense…he literally has nothing to offer but to bants VDM

Фото профиля 💫LarryWealth💥💯™️
💫LarryWealth💥💯™️1 год назад

@kobokolaugh you need dey stress yourself on this ozuor na this one wey just dey use style dey call attention so people go fit dey view his post. Baba you think say this mugu dey normal, you no dey his head

Фото профиля Jones Beatz
Jones Beatz1 год назад

Comedian koboko abeg I use God almighty beg you no use laugh kill me....this Dee one na total clown as I dey see him picture self e dey funny me the guy to foolish no be small 😆😅

Фото профиля K~BLACK 🥇
K~BLACK 🥇1 год назад

Omo guy I see no reason why u should stress yourself over someone that is of no use to us That 500k will help one or two people in need Not to attention sicker like deeone

Фото профиля Believer 🇨🇦🇳🇬
Believer 🇨🇦🇳🇬1 год назад

But honestly, I don't know this Deeone before, you guys are marketing him now, stop making that 🤡 popular

Фото профиля MikeBekes
MikeBekes1 год назад

Deeworm no know him family members oo, if not them for Dey advice am.. Deeone world most senseless human 🙌🏽

Фото профиля humbleheart
humbleheart1 год назад

He say them microwave him brain 🙆‍♂️🙆‍♂️

Фото профиля El Magnifico
El Magnifico1 год назад

Koboko leave this ozuor deeworm with him imbecile gave him dey use VDM take trend in other to gain relevance

Фото профиля OAF
OAF1 год назад

How can you compare Someone with Vision to Someone that's as confused as D what?

Фото профиля So Africa
So Africa1 год назад

You just wan redisgrace this disgrace of a man.

Фото профиля Kolawole♟️🎮
Kolawole♟️🎮1 год назад

Omo you too resemble baby monkey oooo

Фото профиля Jkc
Jkc1 год назад

You wicked ooo….u no even say one but five

Фото профиля kenstella
kenstella1 год назад

Dee one just dey worthless

Фото профиля ferrari
ferrari1 год назад

I remember when that fuul de drag white money

Фото профиля Hazel lucas
Hazel lucas1 год назад

500k wey u suppose give me make my life better. I wan give werey man. Wey no go appreciate 😢

Фото профиля samuel onyedika
samuel onyedika1 год назад

Him no fit, be perfect person at all.

Фото профиля Tems
Tems1 год назад

Make that 1m koboko

Фото профиля $Icepetz
$Icepetz1 год назад

You are supposed to know that boy is payrolled mainly to attack BLACK, he's being funded I'm very shocked you haven't received a DM from the cartel yet

Фото профиля tony gendo
tony gendo1 год назад

Oga youself rest. VDM no even send your papa

Фото профиля EMMANUEL RICH💰 🫆 BIGDO🇳🇬
EMMANUEL RICH💰 🫆 BIGDO🇳🇬1 год назад

Thank you so much for taking it up to yourself to drag this cunt... I'll always be there.

Фото профиля ABDUL AFEEZ
ABDUL AFEEZ1 год назад

Na why your neck long you get 500k Odey

Фото профиля Anderson Uluocha
Anderson Uluocha1 год назад

Content creators and there various strategies for clout, vdm the use the public, dee one the use vdm then you in return now you they go against dee one y’all are just the same. Moreover the same video could’ve been seen by David without vdm attention so rest abeg.

Фото профиля World Opasco
World Opasco1 год назад

Na man you be Koboko

Фото профиля Frank_Fib🥇🎖️
Frank_Fib🥇🎖️1 год назад

Deeone na mistake they use born am and na mistake em use enter social media #nijawahala

Фото профиля Build_with_Olanla
Build_with_Olanla1 год назад

That werey can’t even mention 2

Фото профиля blvckskelly
blvckskelly1 год назад

This guy don bring Dee one down how far where Dee one Dey

Фото профиля ogie
ogie1 год назад

Dee mumu can not give what he doesn’t have !! If it didn’t de, it didn’t de !!

Похожие видео

I am giving you a gift boy
0:56

Sensitive content

I am giving you a gift boy

Augustus

73,591 просмотров • 1 месяц назад