Loading video...
Video Failed to Load
I am hungry I canโt sleep ๐ญ
40,687 views โข 5 days ago โขvia X (Twitter)
25 Comments

call dangote refinery immediately

make i bring garri and groundnut for you?

You know what am thinking right now @thecuteabiola

Dangote don buy real market ๐

Credit alert..Baba God pick my call

Lol ๐ Abeg pick, Abeg Cut๐ Abeg I need your help sir @thecuteabiola please, I need to get to work today this morning and I need transport boss!

Go and sleep ๐ but read what happens to shares in 2009

This Egbon nah weyre ๐

Go Chop first

Same here boss

Wake her up to cook na

@thecuteabiola no be only you but shares nah

Cassava garri and so on

Boss na your own Dey different ๐๐๐

At least you go fit go kitchen chop. How about me wey I Dey look God face ๐ฅน๐

Bro wetin happen na ๐

i see business partner ๐

This generation na cruise

๐๐๐

baba werey..when you put money wey you don dey call

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Am hungry too I swear boss๐ฉ๐ฉ๐ฉ๐ฉ

Wahala tiwa o lol ๐

Heโll flash u back sirโฆ๐ญ

Go to kitchen sir
Related Videos
I canโt sleep so hereโs my 4 AM thoughts on the Season Pass:
Zwรซ ๐
33,782 views โข 1 year ago
