Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I am hungry I can’t sleep 😭
40,687 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
25 Kommentare

call dangote refinery immediately

make i bring garri and groundnut for you?

You know what am thinking right now @thecuteabiola

Dangote don buy real market 😂

Credit alert..Baba God pick my call

Lol 😂 Abeg pick, Abeg Cut😂 Abeg I need your help sir @thecuteabiola please, I need to get to work today this morning and I need transport boss!

Go and sleep 🛌 but read what happens to shares in 2009

This Egbon nah weyre 😂

Go Chop first

Same here boss

Wake her up to cook na

@thecuteabiola no be only you but shares nah

Cassava garri and so on

Boss na your own Dey different 😂😂😂

At least you go fit go kitchen chop. How about me wey I Dey look God face 🥹😅

Bro wetin happen na 😂

i see business partner 😏

This generation na cruise

😂😂😂

baba werey..when you put money wey you don dey call

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Am hungry too I swear boss😩😩😩😩

Wahala tiwa o lol 😂

He’ll flash u back sir…😭

Go to kitchen sir
