Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I am shy on their behalf watching this 😂😂😂
62,535 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

The chemistry dey like.say no be skit aje

They are bringing what it is, to have a sweet family with all sorts of love has the foundation of it...

I dey always pray mak I no dey miss ther skit Ther combo so 👌 🔥

The black underwear right there, that’s spot on. Oh my days🤣🤣

Walahi I can’t believe I smoked to the end Love is sooooooo sweeet🥹🥹🥹 Feminists and cheating spouses can never relate I was so shy watching this🥹😂😂 It was giving all shades of olden days cringy romantic vibes 😭😂😂🥹🥹🥹

Seems these two dey knack eachother, cos this acting looks so real and I love the two them 😂😂👏

Feminists can never relate😄

This guy's sabi, fvck!! 😭😂😂

Na so me and @miz_chidinma go do for old age😅😂

The chemistry is brazzyyyy!😂😂👏🏾

Abeg we need more videos like this to be trending, we are tired of divorce news

Adult man turn baby because of bathing Chai

Beit, Bath.... Èwo ni eebo burúkú naa

😹😹😹 talk am for pidgin make e sweet Shame dey catch me for them🤦🏾♀️🤌🏾

Aremu wahala too much 🤣🤣🤣🤣

You see the way the lady Dey walk sef 😅

Me and 50 others:

Atasah, these people go dey make person reminisce and smile like a mumu.......😃😀😛🤪

Walahi oko mi le

This people get chemistry… I Dey suspect them

Aremus’ are good. Ya Rouhi @Precious_Zaynab I lie😉

😂😂😂

Why am I covering my face?

This duo don craze finally 😂😂

Nice one but na money fit make everything set like this tho

I love these two like mad❤😂

They fit each other

This acting is too real mehnnnn,🤨

I never miss their content

See as I'm grinning 😁😊

Over shy do me for them

😂 😂

lol, niceeee

They are so interesting to watch mehn 😂❤️
