Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
I and I warm am o 😂😂
79,481 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

Even after this beating in less than 30min d goat go still enter😂

Na Goat em dey slap like that nii

Until you beat eran iya oshogbo and wake up next morning with goat legs

This guy wicked sha

U never know what ppl be doing in they homes iswr 🤣

Do u know animals that go through such treatment never turn out to be sweet when cooked?

This thing fit make this guy no enter any European country. Walai

If you dey watch this dey laugh, YOU DEY CRAZE, ALL OF DEY CRAZE 🤣🤣🤣🤣🤣

Omoh Wetin this goat do you now 😂

I hate seeing animal abuse

U seen this one

Proverbs 12:10 The godly care for their animals, but the wicked are always cruel.

People dey go through a lot for this country 😹😹

😂 🤣 😂 🤣 😂

Animal abuse nothing is funny here

😂😂

Na why we, we de call am goat. He go always TURNUp, he go still TURNUP😂

I never know why dem Dey call am goat with all the beating give am 2 minutes 😂

Now goat no wan gree enter anybody compound again Then done wise 😂

All this beating no need, coz e go still come again Bro grill this thing chop

That goat no go fit enter him house again🤣🤣

Omoh he go still enter, he no Dey hear word, just butcher ham.

The poor goat didn't even have a lawyer! 😭😂😂

This is not funny you ugly mother fucker

😂

Easy fix. Just chop his arms off at the shoulder and cauterize the wounds with a blow torch with no pain killers. He won't do it ever again. Problem solved 😊

not funny lok stupid🖕🏻🖕🏻🖕🏻🖕🏻🖕🏻

See as you dey beat Messi. A whole Messi bro

Nah just small merch e dey merch am

@OKUTE_IKE I don warn you

May God's curse be upon you! You may not believe in death and the afterlife now, but when you die, you will deeply regret it and God will not give you another chance. You will burn in eternal fire; what you have done is cruelty.

😂😂😂 What is this😂😭😭

The goat wasn't expecting such a human being, it was late before he realized 🤨

Of course its them💩
