Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I cannot even wrap my head around what is going on in this video. This cannot be a real way to live life. And we all need more jobs pls. I’m begging
243,171 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
39 Kommentare

Everybody is living life on edge. Do this to impress, do this to not impress, do this, lie about this, lie about that. mchew

This is the end! Close your eyes and count to ten. 😭 Anyway, some are advising the women on what to do at the men's house. Others are advising the women to stay away from men at all costs. And the men at the center of all these conversations are just going about their daily lives, oblivious to the battles being fought over their destiny. Very interesting. This is the end indeed.

E get d kin tin you go watch your brain go begin pain you! Na wetin do me so

I’m tired just watching this 😪

It’s too much. I’m just tired on behalf of the entire female population

Aside man most women have nothing going on in their lives.

She Dey advice una dey do the opposite for her man house

In all she said, there is no intelligent conversation with the man. There is nothing about how to be sensible

But genuinely, what exactly is wrong with this video?

Nothing baby. Jaiye lo

Very good for fun till you meet your wife. Very nice advice. No worry about cooking. I eat very well before meeting you. Just come, collect prick and go home early. Nice job

Look clean nack but no cook, no clean.. when you Dey go ask for your hookup money abeg

What is this? Why are Nigerian girls so dumb. Especially those from the bendel part🤦🏽♂️

She dey go church but she dey teach una fornication and infidelity. Unaaaaaa😂😭

I lost brain cells waitching this.

Videos like this , I Dey skip am with speed

She shouldn't do housewife duties but he should do husband duties Interesting 🫵

Some girls go just fine but na empty brain Dey..Omoh me just tired

I just Dey pity your unfortunate husband. 🤦🏼♂️

Women Dey try oooo. 🤣🤣🤣

I’m so sorry but this is funny😭

See eh🤣

I nearly throw up watching this video... Godforbid

She no go cook throughout her stay.. Hunger go wire am ehen... 😀

Pandemic no be small 😴😴😴😴😴

1 hour 30 min to form busy keh

Na that one gan gan be my own inside. So you have to pretend for 1 hour 30 minutes to be busy? You no get real work?

Please refund my data

E no go better for anyone talk say something wrong with this video... Hi baby girls do exactly what this video says love you all 🤭🤭😂😂😂

Another Oloshi Uprising personality

This is a hookup tutorial

She look like person wey wan talk better thing, i was highly disappointed 😏

my ex nor miss this class

See wetin married woman dey open mouth talk

You self reposting it dey part of the problem

Everybody just dey gba dey go

Like wtf is going outside?

Take off the make up and behold another personality 🤧

These are the kind of girls that expect a man to pay for her offering in church in order to get her number
