Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I can’t complain 😂🤷♂️
126,768 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Na your sister dem go substitute when they get to another location, deh play

Na so the friends too de pass ur sis for dia guys too 😂 😂

Make you know say marvellous and honey brothers dey chop your sister too 🤣🤣🤣

Na dem still de run am for you sis 😂😂

E sure me die say ya sista kpekus go don make gbim😂

She go intentionally serve her brother infection one day

Wait ooo, person dey pay 50k for inside una house if dem smoke? Such a God-fearing home.

Bro, you're the luckiest man in the universe. I want your sister.

Egbon Werey 😂

Dem go sha run am for your sis What goes around,go sare come back around

He go soon understand say naso her friend go dey share him sis.

This guy and Iwa werey na 5&6 😂😂

your sisters role in their house too😂

Olodo uprising

Finally them don settle there fight

Bear in mind they’ll also pass your sister to their own brothers too 🤲😂

Now, imagine your sister in dem houses 🌝

Omoh I like this kind of settings 😂😂 my siblings no go ever fall ❤️

O kuns!!! 🤏

Otutu!!

This guy na jonasiii 😂

Sha know say one good turn, deserves another.. Ur sis sef go collect 😂😂😂

Continue oo until them set you up 😂😂

Abeg how I wan take enter this Kain settings as lastborn 😸

Omo yen jaaaaaaa putuputu 😂

omo no stress , but my sisters in this life will never ever give me their friends , i even showed them this video they said anything i like i should do , i no fit see 😭

🤣

😅

😂😂😂 This your oraimo contract no dey end?

@1marathon_race I want your sister 😭

I wish

Wow 🤩

🤣😁😁

The girl know what’s up 😁😁😁
