Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I can't hold back my laugh🤣🤣🤣🤣

41,480 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von SUNDAY KELECHI
SUNDAY KELECHIvor 1 Monat

This boy go vormit for here oo 🤌🤣

Profilbild von Dreaded💀👹🦅
Dreaded💀👹🦅vor 1 Monat

You beat am 😭🤣🤣🤣

Profilbild von Toni 💙❤
Toni 💙❤vor 1 Monat

Charles is the funniest Nigerian actor ever,its so effortless to him

Profilbild von Amos Dede
Amos Dedevor 1 Monat

Oboy this boy go vomit here o! 😂

Profilbild von Big Name
Big Namevor 1 Monat

This na wereyyy normally

Profilbild von Oyabalum
Oyabalumvor 1 Monat

Charles Inojie na proper mad man 😂😂😂

Profilbild von willinill!
willinill!vor 1 Monat

Charles is the real nollyhood goat fr😂

Profilbild von 𝒥𝑅!
𝒥𝑅!vor 1 Monat

😂 they made us fall in love with nollywood

Profilbild von Bad Person
Bad Personvor 1 Monat

E get one wey Mr Ibu dey do gateman for Charles….. the clip I saw on TikTok funny pass anything 😂

Profilbild von TARGET GLORYBWOY ⭐️
TARGET GLORYBWOY ⭐️vor 1 Monat

How I go know I de una association ?😆😆😆😆

Profilbild von Roony
Roonyvor 1 Monat

@_iamhabeeb You beat am 😄😄

Profilbild von Shedrach Chekwube
Shedrach Chekwubevor 1 Monat

Omo 😂😂 I dey una association U dun see me for una meeting before

Profilbild von 👑Uzzy
👑Uzzyvor 1 Monat

Funny like mad, 😅🤣 They made me wanna be actirs so bad mehnnn

Profilbild von Kelvin
Kelvinvor 1 Monat

Like pure comedy. Dem no dey force am like some of these self-proclaimed Gen z comedians on tik tok and X

Profilbild von Kingsley Samson
Kingsley Samsonvor 1 Monat

@grok name the movie

Profilbild von Prof. Lucid 🧠🦉✍️
Prof. Lucid 🧠🦉✍️vor 1 Monat

@SEMOLEEI See as I dey laugh dey comot water 💦 for eye 😂. How I go know! I dey una association 😂. Uncle Charles no go kill person. Keep resting peacefully Mr. Ibu 🕊️

Profilbild von peezzy-cloud
peezzy-cloudvor 1 Monat

“This boy go vomit for here oo”😂😂

Profilbild von Blessing
Blessingvor 1 Monat

You beat am 😭😂😂

Profilbild von POVERTY IS A BASTARD
POVERTY IS A BASTARDvor 1 Monat

Hw i go know?I Dey una association?🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Drbensings🇬🇧
Drbensings🇬🇧vor 1 Monat

😂😂

Profilbild von Gifted ✨
Gifted ✨vor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Chibueze
Chibuezevor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Chimeremeze♈👑
Chimeremeze♈👑vor 1 Monat

You beat m?

Profilbild von Peter
Petervor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Southside🦅Eddie
Southside🦅Eddievor 1 Monat

That he go vomit for here😂😂

Profilbild von Joewest
Joewestvor 1 Monat

Charles wan laugh o 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Danzy✨
Danzy✨vor 1 Monat

😂😂😂😂😂

Profilbild von 𝗢𝗹𝘂𝘄𝗮🦅
𝗢𝗹𝘂𝘄𝗮🦅vor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Uriel🌸🌺
Uriel🌸🌺vor 1 Monat

You don’t want to leave this soup. Make another one and I will quote for you ml

Profilbild von ♋ Marshmellø 🤩
♋ Marshmellø 🤩vor 1 Monat

😂😂😂😂

Profilbild von Xander Obi
Xander Obivor 1 Monat

😂😂😂😂😂

Profilbild von Evolution
Evolutionvor 1 Monat

Charles inojie the always off me Him say na how I go know? I Dey una association? 😭😂

Profilbild von M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅
M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅vor 1 Monat

Wetin the guy won talk😂

Profilbild von Cynthia✨🦋
Cynthia✨🦋vor 1 Monat

@BuzzyVercetti_ See Mr ibu’s face 😂😂😂

Ähnliche Videos