Loading video...
Video Failed to Load
I can't see this alone. Come and see! ๐๐๐
64,253 views โข 7 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

This wan na idigbo youth contest for who wan enter evil forest or wetin?๐

Oil wey dem suppose use fry better plantain

Baby oil in Nigeria is now scarce after this show of shame

Brother be doing snake in eagle shadow ๐๐คฃ

@black_bhoy_ See weting full grown men dey do.

@black_bhoy_ Na like this gay dey start o.

Somebody should load him hot slap from behind ๐

He wouldโve had a terrible time if I were in the same camp. I wonโt stop laughing whenever I see him.๐๐

Muscle pull go catch this broda oo๐ฉ๐๐

Person way suppose dey carry firewood for village

Corper Schwarzenegger ๐ญ

Bros trying hard to skip yahoo yahoo.

Them try push me inside this thing for camp I no gree

Which kind posing be that? Na by force?

The song be giving those old igbo movies vibes

The song had me howling. Did he win?

@iMotivateAfrica Is there any cash price for this?

@grok what us the name of the background song

@ChinaksOfLagos I just watched wahab okoya and then thisโฆIโm just shaking my head

Whatโs going on here๐๐๐

Avengers

All baby oil๐๐๐๐ all I see is shiny dude flexing ๐ชbones lol

Grown up man!!!! Let him shamelessly do his stuff please!!!!

No be small thing

Haha which camp be this abeg

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Omo this life no really Dey treat some people well oโฆcus whatโs this๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

How much will they pay them๐๐๐

Omo that background song ehn... "make food enter bell" ๐๐

@kenizeke the song oooo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐

Man be doing his best yet heโs doing nothing๐๐

@EverythingTunde ๐๐

The things wey NYSC dey make men do ๐

Less work for Diddy!
