Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I can't see this alone. Come and see! 😂😂😂
64,253 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This wan na idigbo youth contest for who wan enter evil forest or wetin?😂

Oil wey dem suppose use fry better plantain

Baby oil in Nigeria is now scarce after this show of shame

Brother be doing snake in eagle shadow 😂🤣

@black_bhoy_ See weting full grown men dey do.

@black_bhoy_ Na like this gay dey start o.

Somebody should load him hot slap from behind 😂

He would’ve had a terrible time if I were in the same camp. I won’t stop laughing whenever I see him.😂😂

Muscle pull go catch this broda oo😩😂😂

Person way suppose dey carry firewood for village

Corper Schwarzenegger 😭

Bros trying hard to skip yahoo yahoo.

Them try push me inside this thing for camp I no gree

Which kind posing be that? Na by force?

The song be giving those old igbo movies vibes

The song had me howling. Did he win?

@iMotivateAfrica Is there any cash price for this?

@grok what us the name of the background song

@ChinaksOfLagos I just watched wahab okoya and then this…I’m just shaking my head

What’s going on here😂😂😂

Avengers

All baby oil😂😂😂😂 all I see is shiny dude flexing 💪bones lol

Grown up man!!!! Let him shamelessly do his stuff please!!!!

No be small thing

Haha which camp be this abeg

😭😭😭😭

Omo this life no really Dey treat some people well o…cus what’s this🤦🏽♂️

How much will they pay them😂😂😂

Omo that background song ehn... "make food enter bell" 😂😂

@kenizeke the song oooo 🤣🤣🤣😆😂

Man be doing his best yet he’s doing nothing😂😂

@EverythingTunde 😂😂

The things wey NYSC dey make men do 😂

Less work for Diddy!
