Loading video...
Video Failed to Load
I canโt stop laughing. ๐คฃ
34 Comments

The guy in the middle is really dumb. Really really dumb.

๐ them dey use leg give their self sign๐

This werey will not run away before they bezene his whole face into porridge.

Him dey follow him elders play basemee.....๐

Those guys dey see clearly, nothing you wan tell me, besene all the way ๐ ๐คฃ

You better stop before them pia you with slap๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

They are using their legs as signal ๐ญ

The secret is in their legs. They tap each other with their leg.๐๐๐๐ Reminds me of when we played jackpot and some other games as children.

Them really mean the guy ๐

๐๐๐๐ Anything beyond 3 correct answers back to back, suspect it! ๐

Check their legs,they give themselves signals

Dem put am for middle dey chop beating ๐ ๐

Bazana Hugh

I swear I no go play again ๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

How I wish he can see they are giving each other sign with their legs ๐๐คฆ๐ผโโ๏ธ

Dem dey give each other sign for leg

Wetin dey occur

Why them Dey cheat the guy na. He don tey wey e Dey hungry them to beat the guy. He Dey worry about the face, meanwhile them Dey talk with their leg ๐๐

๐ด๐ด๐ด

Mugu You dey follow senior men do beseme๐คฃ๐คฃ

I don't understand there language but I know that mimina means he is seeing ๐คฃ๐๐

๐๐๐ bro should've left the game the moment he sensed foul play

Dem cheat baba, ah just clock the leg signal

Pesena ooooo ๐คฃ

๐๐๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐๐

This one go soon deaf ๐ญ

๐๐๐๐

๐๐๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐๐

Just look at thier leg and you will understand why that guy will collect slap tire ๐๐

๐คฃ๐คฃ

@hintrovertt as how nau ๐ญ๐ญ๐ญ

Besene ๐๐
