Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I can’t stop laughing. 🤣
Комментарии: 34

The guy in the middle is really dumb. Really really dumb.

😂 them dey use leg give their self sign😂

This werey will not run away before they bezene his whole face into porridge.

Him dey follow him elders play basemee.....😁

Those guys dey see clearly, nothing you wan tell me, besene all the way 😆 🤣

You better stop before them pia you with slap🤣🤣🤣🤣🤣

They are using their legs as signal 😭

The secret is in their legs. They tap each other with their leg.😂😂😂😂 Reminds me of when we played jackpot and some other games as children.

Them really mean the guy 😂

😂😂😂😂 Anything beyond 3 correct answers back to back, suspect it! 😂

Check their legs,they give themselves signals

Dem put am for middle dey chop beating 😂 😆

Bazana Hugh

I swear I no go play again 😂😂😭😭😭

How I wish he can see they are giving each other sign with their legs 😂🤦🏼♂️

Dem dey give each other sign for leg

Wetin dey occur

Why them Dey cheat the guy na. He don tey wey e Dey hungry them to beat the guy. He Dey worry about the face, meanwhile them Dey talk with their leg 😂😂

😴😴😴

Mugu You dey follow senior men do beseme🤣🤣

I don't understand there language but I know that mimina means he is seeing 🤣😂😂

😂😂😂 bro should've left the game the moment he sensed foul play

Dem cheat baba, ah just clock the leg signal

Pesena ooooo 🤣

😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

This one go soon deaf 😭

😂😂😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

Just look at thier leg and you will understand why that guy will collect slap tire 😂😂

🤣🤣

@hintrovertt as how nau 😭😭😭

Besene 😂😂
