正在加载视频...
视频加载失败
“I could beàt a ngga mum” The mum:😭😭
172,372 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
52 条评论

Mama na ex street fighter 😂

😂😂

My mama go match your eye eehn

Dyg?😂 Fear no go gree you near her sef

😂😂😂

“I carry bazooka give you GBIM”

😂😂

Girls be thinking all guys are the same u will be admitted asap

😂😂

"i could beat a ngga mom" - na for usa oo

Even for USA dem no go pity am

Someone should please animate the moms part🤣🤣🤣

Like a gif or something 😂

I would prefer full cartoon animation

See her movements She will k!ll her😂😂

@barca_bfan She go too mend am

How can a grown woman have this type of fighting movements She might be a pro😂

Exactly. Make she con put body nau, stupid children of this generation

Odumodu pink 😂😭

😭😭

What is she using the scissors for

I think she's at work I can see a sewing machine there

Lol😂 all i can see is a weapon😂😂

😭😭

My mama wey dey do like lion. She go chop am alive

My malle go mend you wetin no good 😂

My mama go carry you up show you give baba God before she floor you for concrete ground if yuno see baba God immediately sha na for hospital you go dey call on him to save you or take you ajeh 😂😂😂

😂😭

😂😂

My mama whey train 4 boys !

See movement na Omo This woman na mortal kombat character 😂

She don hear happy Sunday for Thursday before

You give am blinding one…😹👐🏽

Carry bazooka give you kkpimmm 😅😅🙆🏻♂️

Ahh bite keh

Asap

Your mama na Odumodu Black??? 😭😭😭 Na so so dagger am, bazooka, injure am 😭😭

Omo my mother go murder that day oo

Super mom 🤣

Iyeeee o 😂😂

That bazuka party brooo 😭😭

She go give am gbimmm😂

This one mama nah gangster she be, she go beat you beat your own mama join. Gather two of una join give una home training. 😂🤣😝😅

GBIMMM!! for face

😂😂

Not a Nigeria mum 😂😭

ogba mama 😂😂

I carry bazuka give you gbim 😭😂💔

This woman go even beat me 😂😂😂

True African 😂

This one mama na odumodu black disciple

Na Akpi mama be this ? Why the resemblance 😂😂😂
相关视频
Other parts of Ashely’s mum live, Omo it’s a lot ooooo 😭😭😭😭 #BBMzansiS6
BIG MERCY👸🏿
58,139 次观看 • 6 个月前
Sensitive content
girl called her mum to help her 😭😭
girl fights💋
91,034 次观看 • 2 年前
