Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
“I couldn’t keep up with Wizkid during this freestyle cus he was on another level, didn’t know what to say, so i was just trying to catch up.” 😅🎤🔥 -May D
Комментарии: 34

They have all been humbled at some point by Wiz with his crazy talent, the reason none of them can shade his talent or call him wack when the beef comes.

💯

The voice is there, no need for auto tune 😭🔥🔥🔥🦅

🐐

You want keep up keh…just turn backup 😂

🤣🤣

The Passion of the streets.. Now we compare his money with Nepo kids..

Na everybody be wizkid fans dem just Dey show setting 😂

😂😂

After that freestyle na straight to Psquare guard room may d go

Any body wey diss wiz back then don go relegation lol Wiz still stand strong

Wizkid said it the only artist that’s better than him is Wande Coal. Even Wande Dey bow for Wizkid, Wizkid is nobodies mate mehn.

Baba sharply switched may d come dey nod head 😂😂

Them no dey keep up with person like Wiz....except you wan disgrace yourself 😂😂

Bro wiz don really hustle o. Man worked hard to be top!

@Adebayo_Faboro Talent dey cry

E no go better for anybody wey dey disrespect this man Amin 🤲

Even mayD hear vocals e believe 😂😂😂 Wiz just too good

At least everyone can see he has music in him..

Everybody na FC 💯

Now MayD is a hater

So all the bitterness nd jealousy was all about this..Baba out sang you,take a chill pill and join the queue

But fashi May D dey sing

May d voice wan spoil when he try wizkid key 😂

No be today, they can’t catch up. Crazy motion ‼️💫😎😎

Why wizkid dey shout nah

Nothing beat that freestyle wey him dey smoke

She don too say many things for biggest bird 🦅

Fools

E de body right from origin💯

🔥

Autotune dey cry 🐐🐐 starboy wizzy

You know say some people dey think say na by only melody 🤣 but wiz always get talk for mouth and story to tell , no be to just dey cry on top beat like all this new kids 🤣

😂😂😂😅😅😅😎💖🦅 the gbedu still get vibe.. lol 😆😅
