Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I couldn't stop laughing 😭
348,480 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
52 Yorum

Beat main artist beat back up dancer join

Guyy 😭😭😂

No be chais 😭😂

Them plast placenta better nodding 😂

E no expect am gan 😭💔

The guy wan be superstar

@Alpha_Yom That’s a baby bull dog sha 😂😂, they’re still puppies

@Alpha_Yom Yh they are 😂

Who dey do all this voice over ?😭😭

The guy sabi gan 😭😂

😭😭😭😭 They really bullied the dogs

They did 😭😭I felt for the other dog 😂

😂😂😂😂 placenta collect wetin no good

Fr 😂😂

Eko savage na goat!!!😂😂😂

Wetin be this 😂😂🤣

I couldn't hold my laugh that ending part got me Fr

If that made you laugh check this out 😂😂

That is a baby pitbull dog, let it grow up 😂😂😂you will do goat funeral everyday

U no even lie gan

Till today I never still understand the beef wey dogs and goats get

@thatboiFelix I dey miss your engagement ejeh

@thatboiFelix Omo no vex I no just Dey active like before But i gat you sha

Normall goat de bully dogs

Lol it's a puppy that's why ooo

My former boerbel naso male goat de bully am with mad head butt

@fwBen_ Yea even my gsd goat nod am him no fit bark again

@fwBen_ 😁😁

@Lightfingerr Animals do this kind of thing too? The street is like a battlefield and you've got to be like a soldier, but the herd jumped the dogs. 🤭

Omo iya mi. Mi fi olohun sho e o 😂

The voice over😹

Guyyy too reall 😭😭😂

My own question be sey…how dem take know each other house ?😂😂

@Paulechidi Why exactly wud u be laughing that grown goats attacked a dog that isn’t even 3months old ?

@Paulechidi Did they get hurt ?

Hope say placenta survive that jabbing 😂

U no see as him reverse asap 😭

Goats 🐐 and Dogs 🐕 are never the same. You must respect the name "Goat" 🤣🤣

If you love reading....

@Pelementus @Iyam_Jeremy

😭😂

Low quality videos>>>😹😹😹

You want fight goat kee

They're small more like puppies

@vybezandcruze E don burst Men must show Heads go roll

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 omo placental still con collect again

@Big_Timi1 Make dem give those puppies 7 months, and check back, I wan check something

The goat dor see them finish before😂😂

My belle o 😆😆

back up still collect

😅🤣

Nah God talk say make i wait till end 😆 🤣 😂
