Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I dey actually cry 😭😭
100,066 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

You’re not decembizzy. You’re stupidizzy 😂😭

😂😂

When he called him Marvin that’s when I lost it… 😂😂😂😂😰

Abeg who get the “agat my freenzz” clip?😂

Me sef dey find am

cana touch where e suppose no touch.. e fit no remember im lyrics gan😂

No vex say "I brought my friend" 😆

Farouq Igbo na 6months e go take before the cruise go comot your eye

Escaladizzy!!! You’re a stupid mad😂😂😂😂

This is threat to life tho he can be arrested for this video

Ok

All of you will come to the fact that Mavo is overhyped.

I burst laugh when I been see the video for TikTok 😂

😹😹

You bought Mavo ticket after hearing his music and you’re complaining Unserious human being

Abi na you wey dey complain b all your back 🤣😂🤣mavo don gba your money bulb

I need to see this video fr😂😂

My friends that went to the concert gisted me the exact same thing

That day was crazyyy I wan die😂😂

Switched from Mavo to his government name. 😂

I go beat your friends😭😭

Mavo core😂

Highly recommend this episode walahi 🤣🤣🤣🤣 👇🏾👇🏾👇🏾👇🏾

Jesus🤣🤣🤣

So nobody here is actually going to drop the video ? 😩

@OMOREYY___ Wtf😂

😂😂 ah

Ah

Last time we spoke him manager almost shit for body Lmao oya now

So nobody get the actual video wey mavo dey talk this thing

🤣🤣🤣🤣🤣 Mutual ski

Tears🤣

“All your back” 😂😂😂😂😭😭😭😭😭

Ewooo

😂😂😂🤣 oh lord

😭😭😂😂😂😂
