Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I dey confused abeg 🤔
10 Kommentare

Habibi Of Abjvor 1 Jahr
To Born pikin this days just Dey fear person.

Saliba Hivevor 1 Jahr
And person dey vex say I prefer to born portable 😂😂

morenikeji❤️vor 1 Jahr
Another diekola afolayan 😂😂😂thor

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜vor 1 Jahr
No be only you, i no understand

CHUCK’s🧢vor 1 Jahr
Abeg make una dey censor this kind videos,I no like wetin I just watch now

SINCE05💔 𝕏vor 1 Jahr
E no go better for him papa🙏🏽

Dark Arts FCvor 1 Jahr
Na Gabriel be this na

Mr Brucevor 1 Jahr
I unwatch this

#Di NEXT OF KIN#🇳🇬🏴vor 1 Jahr
We lost a brother 🤦🏿🤦🏿🤦🏿😭😭

@kaalu19vor 1 Jahr
Proper slap go reset your Brain
