Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I dey confused abeg 🤔
Комментарии: 10

Habibi Of Abj1 год назад
To Born pikin this days just Dey fear person.

Saliba Hive1 год назад
And person dey vex say I prefer to born portable 😂😂

morenikeji❤️1 год назад
Another diekola afolayan 😂😂😂thor

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 год назад
No be only you, i no understand

CHUCK’s🧢1 год назад
Abeg make una dey censor this kind videos,I no like wetin I just watch now

SINCE05💔 𝕏1 год назад
E no go better for him papa🙏🏽

Dark Arts FC1 год назад
Na Gabriel be this na

Mr Bruce1 год назад
I unwatch this

#Di NEXT OF KIN#🇳🇬🏴1 год назад
We lost a brother 🤦🏿🤦🏿🤦🏿😭😭

@kaalu191 год назад
Proper slap go reset your Brain
