Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I dey confused abeg 🤔
10 Yorum

Habibi Of Abj1 yıl önce
To Born pikin this days just Dey fear person.

Saliba Hive1 yıl önce
And person dey vex say I prefer to born portable 😂😂

morenikeji❤️1 yıl önce
Another diekola afolayan 😂😂😂thor

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 yıl önce
No be only you, i no understand

CHUCK’s🧢1 yıl önce
Abeg make una dey censor this kind videos,I no like wetin I just watch now

SINCE05💔 𝕏1 yıl önce
E no go better for him papa🙏🏽

Dark Arts FC1 yıl önce
Na Gabriel be this na

Mr Bruce1 yıl önce
I unwatch this

#Di NEXT OF KIN#🇳🇬🏴1 yıl önce
We lost a brother 🤦🏿🤦🏿🤦🏿😭😭

@kaalu191 yıl önce
Proper slap go reset your Brain
