Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I dey expect 14 POINTS from our next 5 games 🫣🫣🫣😀
12,519 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Every chelsea fan dey get bad mouth sha.They don't ever agree that they are down, we would humble you guys again.

Olodo!! You can’t have 14points from 5 games. You can either have 15 points if you win all or 13 points, if you win 4 and draw 1. Chelsea fans and sense 🤷🏼♂️

For your mind, you think say you go sabi something 😄😄😄 as you no get sense say I get sense pass you

You no go listen to correction. Sha no use this brain cross road o 🤷🏼♂️

I swear to God have stop playing bet but for that Man U and cheashit game naa all my last card are go use carry Man U to win

Your problem you make maths too much

🤣🤣🤣🤣🤣who dash monkey banana

Make person remind @Tunnykvng say break is over ooooo

Just win Man City for me

That Man U own sure na…them won beat I like mad

As you want make City win, just dey ready for Conference league... cause at end of the day, na Arsenal go still win League

Why you Dey panic nah 🤣

omo he go do u like film that day u no dey fear red devil abi no walaha😂

Dream on!😂😂

14 as how 🤔 4 wins 2 draw

Beat city and I will support you for life

You fit win wolves sef 😂😂

Dey play 😂

When last you we Man U ?😂🤣

You go expect then Chelsea go give you watin them fit 😂

Man you go wire you wotowoto

😂

Dem go kill us

make we loose city in peace abeg

😭😭😭 if we choose not to play watin go happen

If u no play them get ready for championship

OK because Manchester United go flog you nice one

Omoh the fixtures choke, Man United go flog una wetin no good😂

You no count man utd abi

😂🤣😂

😂😂😂una go cry
Benzer Videolar
I did not expect this from the little 🫣President Trump 🤣🤣
Vuvu Videos
119,210 görüntüleme • 1 yıl önce
