正在加载视频...

视频加载失败

I DEY FEEL LIKE BABA WIZZY

51,177 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

40 条评论

SAMMY🌚 的头像
SAMMY🌚2 个月前

@suono_sai no worry I dey chop ur Gbedu wella🦅

SAI 的头像
SAI2 个月前

E clear for u

SAMMY🌚 的头像
SAMMY🌚2 个月前

🙌🙌

Gpt🐒 的头像
Gpt🐒2 个月前

Na only you dey feel like everybody 😂

W. Clown 的头像
W. Clown2 个月前

I never see any upcoming artist wey de feel like frogido why😂

َ 的头像
َ2 个月前

w1zkid🐐

26🃏🃏 的头像
26🃏🃏2 个月前

SAI steady for here

NIGHTWING 的头像
NIGHTWING2 个月前

I want to be like para boy

kuspid2x 的头像
kuspid2x2 个月前

my sehhh🏌🏾

SAI 的头像
SAI2 个月前

Kuspid Cali

kuspid2x 的头像
kuspid2x2 个月前

Para boy aint no other 1️⃣

D6Quality🧃💚 的头像
D6Quality🧃💚2 个月前

@iamoutsiider lol ..so everybody wan be like bigwiz

X Spider 🕸️🕷️ 的头像
X Spider 🕸️🕷️2 个月前

Kese kese 🦅

*KNIGHT*of*ABUJA *♱ 的头像
*KNIGHT*of*ABUJA *♱2 个月前

Imagine feeling like wande coal and Baba wizzy, na like 10 molly fit take you reach there o😂

ONYISI⛧ 的头像
ONYISI⛧2 个月前

You nor Dey feel like Wande coal again,😂

Saint Darkkie 的头像
Saint Darkkie2 个月前

@iamoutsiider U go soon Dey feel like Badoo now 😂

𝘔𝘺 𝘭𝘰𝘳𝘥 🐐7️⃣ 的头像
𝘔𝘺 𝘭𝘰𝘳𝘥 🐐7️⃣2 个月前

watin all of una de sing sef

Homie Xco 的头像
Homie Xco2 个月前

Werey de hustle for co-sign. Wande coal no send ur papa Now na Wizzy u wan dick ride.

SAI 的头像
SAI2 个月前

Co sing keh 😭😂 me way just wan smoke my Cali ? you think say I send anybody papa ? 😂😭😭got here with zero co sign u can never find me seeking validation from another man taaa para no Dey move that way

Shmaeyo Smile 的头像
Shmaeyo Smile2 个月前

they don't know what it takes to be para boy

.crexdswagg🦇🇦🇷 的头像
.crexdswagg🦇🇦🇷2 个月前

na everytime your own papa dey feel like person? ehn krishna

youngnfree LLC 的头像
youngnfree LLC1 个月前

I go burst your head. Para dawn on them

Patrick Bet-David 的头像
Patrick Bet-David2 个月前

@mavoswago feature here

Dangerous Baby 的头像
Dangerous Baby2 个月前

Ma zeh

Ka$h 的头像
Ka$h2 个月前

I dey feel like suono sai!

STREET 的头像
STREET2 个月前

💼

Fun Mimi 的头像
Fun Mimi1 个月前

I dey feel like Para boy

michael!⭐️ 的头像
michael!⭐️2 个月前

para boy

D.Dondada 的头像
D.Dondada2 个月前

SEH SEH

Busayo Attah 的头像
Busayo Attah2 个月前

Hot hot

Òbalabi ♠️ 的头像
Òbalabi ♠️2 个月前

Sai!!!!!

Tamuno 的头像
Tamuno2 个月前

@akindelefemi_ this December go burst your head 😂

B.I.B.SSWAGO💥🐝 的头像
B.I.B.SSWAGO💥🐝2 个月前

Nor worry December go hot

Twister 的头像
Twister2 个月前

Nice jam yami

BUR$TITIAKOPI‼️ 的头像
BUR$TITIAKOPI‼️2 个月前

No be wande coal again?😂

Azeblaze 的头像
Azeblaze2 个月前

Para boy

Olamzkid😆 的头像
Olamzkid😆2 个月前

PARA BOY!!!

TuffTalk. 的头像
TuffTalk.2 个月前

Try switching the sound bruh💔

MASÉ 的头像
MASÉ2 个月前

🔥⚔️

Pyrex💰💼 的头像
Pyrex💰💼2 个月前

Same shit over and over again

相关视频