Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I dey try run away from Delilah 🎼🤍

33,088 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

28 Kommentare

Profilbild von lemarraw
lemarrawvor 1 Tag

“Don't take me for a fool baby, I’m not Odumodu” 🔉🔉🔥

Profilbild von Tᴇᴇᴅᴀʀ Q🦄
Tᴇᴇᴅᴀʀ Q🦄vor 1 Tag

You sabi no worry

Profilbild von DANNY✨
DANNY✨vor 1 Tag

Guy you too good I believe say you no get any unfinished projects with dapper again, abeg try leave dapper make he no finish you 😭 And for this your album I go dey chop am everyday of my life 🥲 Pawon boy on 💯💯

Profilbild von KUSH✝️✨
KUSH✝️✨vor 1 Tag

@daniwilson_1 Yesssssss promote this shit 💿🎶❤️

Profilbild von شمس الدين🦀
شمس الدين🦀vor 1 Tag

Oluwatimileyin you bad no worry God always by your side you’re the best 🐅

Profilbild von HABIBI ✨
HABIBI ✨vor 1 Tag

this is the peak of musical artistry lol, you bad gan !

Profilbild von Bigg Styles🦅
Bigg Styles🦅vor 1 Tag

Sweet song🔥

Profilbild von wackojacko🦦
wackojacko🦦vor 1 Tag

people don’t know how talented this guy is….

Profilbild von Mr money
Mr moneyvor 1 Tag

@Tml_vibez I swrr I go buy harpies today so I go chop your album well, omoh 🥹 nah so one side no work again and nah my last card buh nothing spoil shaa Giran 🪖 dey for you pawon 🤞🏾

Profilbild von 𝗢𝗹' 𝗱𝗶𝗿𝘁𝘆 𝗕𝗮𝘀𝘁𝗮𝗿𝗱👽
𝗢𝗹' 𝗱𝗶𝗿𝘁𝘆 𝗕𝗮𝘀𝘁𝗮𝗿𝗱👽vor 1 Tag

@5exoqu Brosky you good stupid

Profilbild von juicci berry
juicci berryvor 1 Tag

Over sabi❤️🐅

Profilbild von Ola Not Oflagos
Ola Not Oflagosvor 1 Tag

Werey you tooo good

Profilbild von Dr.MonEy
Dr.MonEyvor 1 Tag

Idan mi

Profilbild von LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐vor 1 Tag

On repeat since bro😭🐅 Street is so so coldddd

Profilbild von Electryte Solar Solutions
Electryte Solar Solutionsvor 1 Tag

Dapper abeg give every push to this TML project. Its is insanely dope. Geeeeova!!!!

Profilbild von Dr.Cal
Dr.Calvor 1 Tag

🥹🥹🥹🥹🥹

Profilbild von dom
domvor 1 Tag

“don’t take me for a fool baby cos i like ya” 🤧

Profilbild von humblens
humblensvor 1 Tag

The real vibezzz 😊😊

Profilbild von ONYEKACHUKWU
ONYEKACHUKWUvor 1 Tag

Pawon vibez ogo

Profilbild von AY.bella
AY.bellavor 1 Tag

TML good paa!

Profilbild von GIFTED
GIFTEDvor 1 Tag

You too good jare🤍🔥

Profilbild von Gambo
Gambovor 1 Tag

My boi

Profilbild von namecannotbeblank🇦🇷
namecannotbeblank🇦🇷vor 1 Tag

You good no worry

Profilbild von active prisca
active priscavor 1 Tag

@dxyo01 Are you trying to call Hildah baci Delilah??

Profilbild von Eazi_brain789
Eazi_brain789vor 1 Tag

Best song

Profilbild von MAJOR🪖⚽
MAJOR🪖⚽vor 1 Tag

💆..

Profilbild von Desdon
Desdonvor 1 Tag

Girl you too set , you fine kpa

Profilbild von all love
all lovevor 1 Tag

@zukoonfir U bigger than Mideez

Ähnliche Videos