Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I didn’t know there was a YORUBA version for BABY SHARK 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
36 Kommentare

This sound made me stop my kids from using their tab at some point... ah ah... the song will be playing in my head in public place.

E sweet o🤣 make them do other languages too

🤣

The yoruba own come sweet o

Mama agba na human o, she no gree transform to fish 😂

The Baba and Baba Agba took this personal like kilode 😂

E don tey na. My twins nondey take ear hear am. They can even sing it word for word 😂🤣

😂🤣🤣

E come sweet join😭😂😂😂

Me listening inside

Ahh nothing wey alaba never do 😂

You can do literally anything with AI in the future

Dem for call Shark hin Yoruba name nah

Nigerians and fooling

Na that Baba Agba funny me pass 🤣🤣🤣

Baba agba sef no small This is actually sweet

@ADO_133 E don tey oo , like 5-6 years ago

@Onitoolo_ Only baba Agba no get clothe.

If you're yet to give birth and you eventually do. Don't play this shark doo doo song for your baby. It will end up haunting you

Naa dah mama agba and baba agba funny pass 😂

@grok which ai made this video

@Tennys_fabrics This is beautiful 🤩

I can’t play this to my kids 😂

This is absolutely very interesting My daughters must see this tomorrow morning

??

Shark no get Yoruba name😂

Is the video on YouTube? My kids have to watch this 🤣🤣

I dey dance along 😂

😂

I can sing it from A-Z self. 😂😂😂

😂😂

This is nice 😂😂

😂😂😂😂

Tinubu Shark doo dooo dooo

@imade456 see

😂😂😭😭😭

