Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I don come back to skit ! 🤣
189,030 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

You no just know wetin you wan do bro 😂😂😂

I go do all

So nobody fit buy keke give you make you the balance am?

I will never struggle again to laugh at your skit

Who’s gonna tell bro it’s time to wrap it up

Am I d only one that hiss after watching this video. Waste of 3:05 seconds. 🤦🏼♂️

I still Dey wait for where I go laugh

Wrap it up bro with those boring skit

No try this thing wea you just do again for ur life. You know how much be data now ?

Which kyn skit be this. As you know say you go meet the girls for the end why you come day waste time with the first one? So what’s the essence of meeting her after she divorced five men, you wan kill the lesbian girl too? I no laugh for this skit and I no learn anything.

They no dey stay one place to find money

Is this funny, a skit, a movie or a tech documentary cos I don’t get.

Na skit Abi content which one we go call dis one now

So funny

Wow so funny and interesting but the problem is that I forgot to laugh

Naija no dey carry last,don't play . Sure cl 😂😂🤣

Return my data broski, I no wan shout

How the white woman know wetin your assistant dey tell you at the end of the video?

U don try this year

for wasting my time 😤

Na your update no be skit 😂

U for no run naw, u go buy gadgets tire

Luxury skit

Once upon a time in ***** 😂😂😂😂

You're welcome baba

See creativity Baba you bad 🥶🥶🥶

You're not always supposed to laugh to skit. Because I don't get what you guys keeps saying about "where do I laugh, I don't even laugh and all una dey zuzu

BOSS when are we suppose to laugh?

@Meta need to pay for this Ads

Where is the continuation? Don’t tell me that’s all☹️

Wtf What dry Skit Abi skirt is this?

Lowkey baba de use stream money take de hustle skit laidat… go on, go hard bro, hustle hard don’t play #dreamchasergang sh!t 🔥🔥

This song is crazy man 😳😳🔥🔥🔥🎶🎶 (Rheza : knock )
