I don face lion. Una small. 🦈
108,701 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

The first man wey gp ever carry bouncer go face lion

That wan na ajebutter white lion have you met the king of the jungle

If e chop you nko?

you sef slim down, Simi no de give you 3 square meal?

@SalmaCocomoney Abeg i wan ask o, wettin that oga wey dey strong chest wan do; if lion decide to be mad? Egbon just dey fe ige🤣🤣🤣

Bro drop Aza for 600K make you share for your followers

Big fish go face big lion keh

Big fish

Big Fish don turn Lion King 😂🦁 Next level na to wrestle am? Adekunle Gold wey fear nothing! Who else wan follow am go zoo? 🔥

AG only has one goal in mind: he will be safe if he can outrun the man with the pot belly. 😂

That lion na NEPO lion abeg... E get want zoo wey de lekki... Try go face that one

Na why you carry men in black join body biggish jam big lion better ecosystem 😂

Explain to me how a fish is going to defeat a lion ehnn small fish

Put hand for the lion mouth make I see something 🤭

😂😂

Big fishhhh

The king himself 💯

Wat if d lion jump on u 😂

Big fish for a reason 🫵🏽

When did lions turn to Dominic animals

You dey shadow mark lion 😂

Ekun

After this,you go still face simi for house Man and wahala

Omo you get mind o😂😂😂😭 Sha remember to skwe for atleast 8hrs today

Lion no too like fish nah why

Wait ooh this boy, you Dey challenge us 😏

Adekunle Gold will face lion, crocodile and the Nigerian economy and still come out smiling with a new album. Some people are just built different. 😂🔥

😂

Please take it easy my fave I trust you though Big Fish for a reason😂

Remember say you be fish! 🐟

Anbaeyo ooo Adekunle Big Fish, ope f'oluwa 🙏

All these white Lion ain't breed in the wild and they're breed with the same family cause lion in the wild don't met with their own family or territory they go out and met to avoid having an albino autistic lion😂.. that's in a lay mans explanation
相关视频
Sensitive content
Today i don jam lion! 😭. Don’t joke with a hungry man!
manova madeit
407,550 次观看 • 2 年前
