Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I don find my own Jasmine❤️
100,557 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

omor guide oo see girl wey kolu deh bag

@abazwhyllzz This one no be jasmine Na jumain

You self try hope she go dey jazz you as carter own 😂

This werey don first me kiss

Suffer no dey tired ?

One chance jasmine

No sha gree give them your car key 🔑 😹😹

God 😭😭 nothing fit make me date this kind of man..gfb 😭😭

No let Eve rush you o

Omo just buy fb come mah give you work.💔😓

Na wetin go spoil ur life u deh ever find

Nah albino you dey carry???

Kolu dy craze o

We don too plenty wey don craze for this country 😂😂

Lol 🤣

@abazwhyllzz This one na jacuzzi

From temu abi

Oga na because of the money use your head bro

Make this one no finish your life bro 😎

JazzYou

Jasmine from TEMU

Enjoy yourself joor

@Swit_zee 😂😂

No go take care of your health.

Truly girls no get spec Just get money

😂 werey

She go make you bag USA visa?

Lolz 😂

@abazwhyllzz This ur own Jasmine no follow oo😂

You dey enjoy

E resemble Sandra benede

This one go chop run oh 🤣

Huh?

😹😹😹
Похожие видео
una weh don go astray where i go pass if i wan go my own?😎
Miyarh🌸
14,381 просмотров • 2 месяцев назад


