正在加载视频...

视频加载失败

I don go do pedicure again

449,964 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

38 条评论

C_I_P_H_E_R 的头像
C_I_P_H_E_R4 天前

She came with a touch of home service readymade bundle (just incase)😂😂🤲

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

You get it

𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬 的头像
𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬4 天前

Na why u camera D boooby join😆

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

Is that what you’re seeing?

𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬 的头像
𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬4 天前

I see more 🤣

Ekeledirichukwu 的头像
Ekeledirichukwu4 天前

Medicare, Pedicure and Breasticure

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

😂😂😂

Big Mezie 的头像
Big Mezie4 天前

Tell her say I need her 'services' every two days

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

I know what you are

Pius The Hallow ◌ 的头像
Pius The Hallow ◌4 天前

Why did she rob oil on her cleavage?

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

I don’t know

Ayomane 的头像
Ayomane4 天前

Abeg send me her location

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

Lmao

GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬 的头像
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬4 天前

Na the trap she dey set for u people be that... Finish man don fall inside

BIG OSHEY 的头像
BIG OSHEY4 天前

Una two no well & why that guy dey muzz 😂

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

😂😂😂

Sheriff Dc 的头像
Sheriff Dc4 天前

Broh dey think make she just unbox this package for her lol 😂👻

Precious Mcflagg🇳🇬🕊️ 的头像
Precious Mcflagg🇳🇬🕊️4 天前

Omo nah once she go dey do home service oh

Sunshine 的头像
Sunshine4 天前

Omo

MANOVA AI 的头像
MANOVA AI4 天前

Share location werey 😂

KINGONETIME 的头像
KINGONETIME4 天前

If I share am make I bend

Jäy Päul💙🥷✨ 的头像
Jäy Päul💙🥷✨4 天前

Guy 😂 see that abobi

KESSE_AUTOS 的头像
KESSE_AUTOS4 天前

😂😂

GAME_PUNTER 的头像
GAME_PUNTER4 天前

Drop location

Quami 的头像
Quami4 天前

Abeg where this place Dey?

sir Charles 的头像
sir Charles4 天前

Me sef want do pedicure, drop location or contact for home service ✍🏽

Asamoah Isreal 的头像
Asamoah Isreal4 天前

Omo where her shop abeggggg

Bliss | Techpreneur 的头像
Bliss | Techpreneur4 天前

Drop location. I want do too

gang$ter guru 的头像
gang$ter guru4 天前

Imagination go wan kill baba

Tunde Tornado🦁⚡️ 的头像
Tunde Tornado🦁⚡️4 天前

I wan do too, send referral

God's Will 的头像
God's Will4 天前

She dey advertise her other business for u

Whalesantos 的头像
Whalesantos4 天前

Na so my friend dey do ooo 🤣🤣

Expert💯 的头像
Expert💯4 天前

Na eyedicure you go do

DAOlife👺 的头像
DAOlife👺4 天前

Bombastic side eye 😒

Oluwa 50 的头像
Oluwa 504 天前

As I hear my bro music for the background na ones I like the video sharp sharp

Daily 💯 的头像
Daily 💯4 天前

Did she permit you to video her? Hmmmm Be careful oh

Kold 的头像
Kold4 天前

I feel sexualized Let her cover up

The Elf 的头像
The Elf4 天前

I go go again tomorrow, she no do am well

相关视频