Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I don go download the wrong avatar
192,754 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Solar Heavy1 yıl önce
yeah thats wild, have you heard this yet?

Mayor of London🇬🇧1 yıl önce
This avatar don chop en Appa😭, see as e fat

Fillipo Saga1 yıl önce
There is no way this foodie gonna be Avatar He even called the name Avatar like a snack God abeg oh

Morgan Drone1 yıl önce
Abeg make una hold am b4 en run pass en papa 🤣🤣

IamKingKeller1 yıl önce
No you didn’t this is just the advance version

Chichi1 yıl önce
Oh okay😭

OUTLAW1 yıl önce
Your papa make the right decision to run…

AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️1 yıl önce
😭😭😂😂😂😂

Dede1 yıl önce
This man pikin fit suppose don dey write common entrance if say Nigeria dey work. 🤦🏾♂️ E no go better for our politicians

Zhay 🔌📲1 yıl önce
E get why him papa leave am run 😭😭 The papa don see future
