Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I don laugh tire 😂😂😂
40,190 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
28 Yorum

Kenneth just the mumu himself

Very funny people. They've turned Nigeria government and presidential position to a joke.

Kenneth is just chasing his own shadow. He just wants to be relevant where he has no value to offer any more.

Make GOD just remove all the A 😂😂😂💔

Na now lobsters de wake up 😂

You don post this like 5 times today ooo

😆 🤣 😂 😹 😆

The Man don kill me 😂😂😂

This one wey don high 😂😂😂

Wetin make lobistars laugh tire fit kee pesin

🤣🤣🤣🤣

This man eh 🤣🤣

Whala politics sha

Chai All this for rent money 💰

Make I follow you laugh 😃 😀

Thisan just dey funny me 🤣

No laugh ooo

Let this man go back for acting jhor

Na the same brain dey two of Una head 😂 Una foolish together 🤧

No be only you. Kenneth Okonkwo don kolo 🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

Very anyhow person 😃😃🤣

Epic fooling

Nothing to use campaign for Atiku Baba don enter Rhymes 😂

Easy o Christmas don dey reach make you no laugh collect injury

Lmao 😂

Omo... Sha get data for this country...😂

AA... Stands for Alphabet 😂😂
