Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I don see the result for dream ๐๐๐ฅ #bluemustshow๐
56,112 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
27 Kommentare

Go and treat Malaria

๐ญ๐ญ๐ญ

You no see well ooooo

Theyโve not conceded more than 3 goals in a game since 2023 and your team wan score 4 goals ? ๐๐๐

Na maleria dey worry dis one, just take two shots of Kai Kai Harvertz you go dey fine ๐คก๐๐๐

No sleep for afternoon again o make you no die

Indeed

Wetin this Okoko dey talk?

See your dream abi you wan dream another one tomorrow afternoon?

After the final whistle, you ๐

Joseph the Dreamer

Daniel the dreamer

All Chelsea fans don turn Joseph ooo ๐๐๐๐๐๐

The fact that he thought Arsenal would give up 4 goals ๐๐๐๐๐

Arsenal hasnโt concede 3 goals in a game for like 3yrs till that Manchester United game 10 days ago, where you wan get ur 4 goals from? Well we don beat Una sha and we are waiting for you at the Emirates in the League

Na something else you see for dream

Mumu ๐๐๐

Na @Danicfc100 do chelsea bad today na Why you go sleep afternoon sleep. Now @FansTribeHQ need to give you afternoon work plus your work,make una no sleep afternoon sleep again

Afternoon sleep done cast

Mr Dream, how market?๐๐๐

Drunkard! ๐๐ญ

How far Joseph the dreamer

This is a dream come true by God's grace ๐คฒ UP THE CHELS ๐๐

E be like say the โfishโ instead the Yam porridge you chop na snake oโฆ because the 2 players u out for screen & who u dream say go score freekicks nor even play at all

All Chelsea fans dream got messed up

Joseph jersey get many colors and no add blue

Pipe dream, lemaoo
รhnliche Videos
Olamide don reply ooooo๐๐ BADDO dey for everybody ๐๐
AYANFE
378,539 Aufrufe โข vor 1 Jahr
