正在加载视频...
视频加载失败
I don Taya oo😩
11,644 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
45 条评论

Before trading my life was fun After trading my life is more fun This post nor concern me

I go bite you 😂

Make new friends Places to visit Greece Sweden

Go to sambisa and explore the woods... also take starlink

If I swear for you 😂😂

Come kaduna make I host you my oga…

Come TARABA

Soon

Go to sambisa forest

The problem is you see trading as an end, trading as every other profession is a vehicle for service to God and humanity. I can assure you this emptiness won’t just disappear by travels. Find your essence in God brother.

@majeed_0123 Them say problem no dey finish but I say complain no dey finish

You go like come Maiduguri

Come jigawa

You no go like visit jalingo 😆

Bayelsa

Lakowe Lakes Golf and Country Estate lekki

Make me sef I start to dey make money naw 😪

Omoooo 😹😹😹😹

Lekki conservation Centre..You'll love it🥰

Chai😂😂

Bro you are so right. You can't even have a social life.

😂😂😂😂

😂

Come to OBUDU CATTLE RANCH or AGBOKIM WATERFALL.... All in Cross River State

Trading is boring

Vee na craze don dey come soonest

Thunder 😂😂😂

But vee I no lie nah Trading fit make person craze especially we wey dey swing trade. Imagine all week no setup yet

Go and marry first

Veeeee 😅

Come and visit the bakery that work.

Which?

This is me always busy at work and still carrying trading along sir.

I’ll visit when I get to that side

Okay sir. Thank very much for replying am really grateful sir.

😩 make this kind boredom find me

Uno go like visit mount Sam? Opposite garden of Bisa

Just find something else you like doing to keep you busy and is making you money. 9 years in the game and is all peaceful

Na trading go even make me enjoy life more. Na u know wetin dey bore you

Come Lokoja boss

Where you go carry me go

And I like it like that

This is actually one of the ways you can tell a profitable trader. I was telling a friend earlier this week just how boring trading can be. That’s exactly why I still love getting involved in other businesses outside trading on a day-to-day basis.

You no go Taya keh 😂 More tayas to senior man 🌚

Go Obudu ranch in Cross River and also chief when you enter lokoja I for like meet you😊
