Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I donโt have problem with the boy here, just focus on Dโbanj ๐๐๐
35 Kommentare

Weyre burst laugh here ๐๐๐

@comedy30146 Them no dey advise rich man pikin naw ๐ญ๐น๐น๐น

Werey burst laugh

No be today Ochacho Dey pay for this music journey, but honestly at some point in life we all claim to be a musician ๐ง๐ง๐ง especially that teenage age, never really mean you have the talent. Itโs often due to the fact that you listen to music and watch all this videos wishing to be like them

You want to blame Dbanj? Man is just there to collect his own share .

Ozzybosco do pass like this no worry๐

This is somebody who has judge a Music Talent Show called Nigerian Idol. Omooo, money ehn

@comedy30146

Old takers no dey cast update na new takers too dey cast updates

This Egbon for just talk truth for here naw ๐

God no go forgive dbanj for this main moral wry hin give ham..... Assuming he no show this stupid fake love to collect money noise no go full my fyp these days!๐๐ญ

If nor be say man dey hustle daily 2k, Dbanj nah OG enough to know say nah correct dialing dem take dey shut children like this up in the old days. Our time before e talk "When i talk my shit" somebodi don wear am slap with a clear instruction "Oya go read ur book" ๐ญ

Omo this our music artists no get level U no fit see wiz for this kind settings

I feel so embarrassed watching this ๐ Na once D'banj burst laugh ๐

Na davido born this pikin nothing una wan tell me ๐ญ๐ญ

๐๐๐๐๐

Baba don chop clean mouth you no see plate ๐under chair

E just calm down dey whine dey boy and him family ๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Nigerian musician wicked gan, instead of him to guide him on how to better his music and lyrics as someone senior, heโs encouraging his rubbish cause of money smh

Na wetin baba go chop baba day find that year. Na why he day do like that ๐๐

Na Boxing Tis One Suppose Go Dey Fight

If this boy, parents were not rich Trust me you won't see Dbanj pulling up like this.. Baba don CashOut..you can see it clearly ๐๐๐๐๐๐๐

werey been wan burst laugh for here ๐ญ๐๐

Nigeria no go tell this Boy the truth sha

They were just trying to indulge in the nonsense ๐คฃ๐ญ

D banj go be like na your papa alert i dey wait for make i comot for here

Thank God nor be him wan bring him family out from trenches

olodos don plenty for twitter sef, olodos go too svck afro-nepo fl0p Dlck ... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Nothing old taker no go do

The man go reach house go dey laugh ๐๐

Werey ๐ wan burst laugh ๐ ๐๐๐๐

So Ochacho don turn cl

@Leemon_dmj God will not forgive Dbanj for this.. ๐คฃ Iโd like to see IceKing ๐ช

So we go chop another davido like this ๐
