Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I don’t know that people who don’t like Olamide exist 😳
Комментарии: 37

She wan trend me wey no dey hear yoruba but I dey chop olamide back to back

Omo the girl shock me oo 😂😂

Abi this one dey craze nii even her papa no fit talk say he no sabi Olamide

She wan trend ni

𝐖𝐄𝐑𝐄𝐘 𝐖𝐇𝐄𝐍 𝐍𝐎 𝐒𝐀𝐁𝐈 𝐎𝐋𝐀𝐌𝐈𝐃𝐄

Na confirm werey

I’m not surprised even some humans no like “GOD”

You no see her voice e de abnormal Normal human being no fit hate baddo

She don drop aza tire for baba comment section, baba no answer am 😂 she turn hate 😂

She does realize olamide doesn’t blow then phyno and all the others he put on will also not be heard right? She literally destroyed a generation of artist by mentioning one name

The kind shock me.

Wait who post this rubbish? Werey wey no sabi Ola say na mistake he take blow. Konijere

D guy wey dey interview shout EHN e ni believe hin ears 🤣😂😂

Take that girl outta here But how anyone tryna take a shot on Olamide...

Pple that dislike olamide are those in late 40s or 30+, baddo that majority knows to be a calm and resilient man is opposite those days. Bado is a tough and razz those days, shld we talk about how he dealth with chocolate city, m.i and those suit rappers. I still love him

Una script am no lie

The werey wey dey interview her suppose give her moro

See her stomach like drum😂😂

She be yibo, wetin you expect

Then if my dad buys hip hop discs I dey circle olamide davido wizkid music number down

this one no understand common english no blame the fuu

Una just Dey understand why pitiobi get followers.

Even if nah your studio you personally will allow him to pass through your own studio before you let him into the studio olo'fo omo keke're

Olamide mistake? During that time you have to be good before people go listen to your music Nothing like influencer’s pr

When dem born this one ?😭

Werey wan use badoo trend ,when olamide blow u still Dey nursery sch

Wether na her ex- olamide she dey talk about

Yes now @Olamide no suppose blow aje, person way wizkid told rap o jawo mo later after some year werey leave himself call Wizkid the greatest artist after fela maybe werey don forget him be artist too

She just wan trend It’s scripted

Na why she never blow with her olosho work.

This one wey him life nd opueh don mk gbim. Waiting you expect from her brain before

"Olamide blow by mistake keh"?? This one clearly doesn't know what she's saying

She didn’t understand the question

You can see she know nothing about the baddo she was talking about so make una leave na small girl

Na why you no fit pass for life

Ogun loma paa tiran tiran

No be em fault, nah em papa wey no use condom I blame
