I don't love her
205,975 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

AM PROUD OF YOU BRO. 😎 peller don switch up🤣🤣 . Welcome to the club bro. SMART MOVE. Sabinus kind of move

I LOVE SINGING ❤️ My lovely followers ❤️ Nice to entertain YOU 🙂

No carry all the TikTok mumu come here oooo

We no really send all this rubbish @peller content make him carry him wahala go TikTok rubbish 🤦🏻♂️... MApu Mapu 😎😎❓

Please don't bring ur childish tiktok issues her....X is for matured minds with money ...not money miss road children

Him go still go package her now she go agree, that javishhh na mumu robot 😂😂

Una need traffic and engagements right no be my data. Tomorrow now una two go settle Who are you F00ls f00ling abeg make una shift

Herrrrr aswear adey feel peller response to sandra oooo simple simple 😂😂😂😂😂

Jarvis go still marry,settle down with a matured man while Peller go still dey run package. It's not a bad thing it's jus life. Jarvis is a girl and she is not getting any younger, Peller on the other hand is a Young guy nd can still get kids without getting married.🤣🤣

U just dey wise ni Broo u be celeb make one girl no dey whyne u

The guy don chop the mumu girl na, him no dey feel am again😂
相关视频
Sensitive content
"I have a girlfriend. My gf– she's not in this industry, she has her personal life so I don't wanna bring her in the live, I have to respect her personal space, so I don't wanna mention her really well. But yeah, she's my gf" I love Miusic sm and I love how chill her fans are 💖
F ⋆.˚ 𓃠
823,551 次观看 • 5 个月前
Sensitive content
"don't you dare shoot her" Oh Demir you have fallen so hard. I love bad boys in love. He will protect her 🥹💗 #DemZer #Uzakşehir
𝚖𝚒𝚜𝚜𝚢 ✨
22,067 次观看 • 1 年前
Sensitive content
Angel (don't you just love her....)
HoanPren
40,299 次观看 • 1 年前
