Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I enjoyed this 😂 Morocco vs Brazil
Комментарии: 44

Why the morocco guy keep flying off 😂

He’s a flying fish

This Morocco no even get strength at all. Guy be like fele fele laye 🤣🤣🤣

😂😂😂

Why does this Moroccan guy always keep flying like wtf 😂🤣

He hasn’t eaten 😂😂

Brazil no try here. 😒😒 Morocco must lose in the real match today.

Must o

Na Morroco win, God forbid abeg

Can’t happen in main game

Morocco just dey fly 😂😂

The Morocco guy just dey troway 😂😂😂

😂😂😂

That Morocco guy no get stamina but still manage to win 😂

Who’s hosting something like this in Nigeria please?

Host us

Make I find better location for setup

This part kiiilled me 🤣🤣🤣

Why am I feeling like this is exactly what will happen 🫢

It’s not happening

Mmmm

The Moroccan guy definitely needs an X-ray check up

@BalanceZimrod18 Aswr that Morocco guy no chop 😂😂😂 Hin just dey fly fly

The Morrocco guy needs to hit the gym asap

They should have wrapped the Moroccan rep in a towel.

😂😂 so fun to watch

See people wey I carry to score two goals 🤦♂️

🤣🤣🤣

You sure say the guy that represents Morocco no be breeze they carry him normal normal 😁😁😁 the rate the guy they take fly no be small

Looks like what Morocco 🇲🇦 will do. Guy had a Moroccan spirit in him already

The the guy in Morocco keeps flying after going for a tackle 😅🤣

Somebody say as how naw! 😂

Be like na Morocco i go support today oo

2:1 keh? 😂 abeg ooo Brazil must win 2:0 😂 But I liked this , would like to try this kinda fun game

تبع المغرب رخو

This Morocco 🇲🇦 guy dey chop food at all sooo

@jeancnunes_

That morocco guy Dey give me hard time to breath 😂💔

Make I go play correct score 2:1

This should replace penalty shootouts

Still wondering why the morocco guy is still alive. He's falling all over the place. 🤣🤣

Keep dreaming 😂😂

Brazil all the way

Morocco needs some milk🤣🤣🤣
