Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I enjoyed watching this😂😂🤣
171,619 Aufrufe • vor 14 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

She has the reflex of a cat 😂😂 so fast

My gender no dey carry last when it comes to money, we are very smart in this aspect 🤣😂

This man is so funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 It's the onye oshi, onye oshi for me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Any game that involves money, my gender dey always come through 👏👏👏😂😂

@Raydrumer Omo when you meet a PHD holder in money snatching science😂😂

Na only me de hear different sound and different moves?🤔🤣

As far as nah money matter we dey follow am bomber to bomber no retrieve no surrender we must conquer 🤣🤣🤣

The guy no dey use the stick well

I am happy you all are seeing this. Women are calculative by nature, wiser than men. Just pray you don't meet a street wise one.

😂😂 women and money 🤑

If this woman snatch ur life, na only God fit give you back 😂

My gender😩🤣🤣🤣🤣

that gender? free money? she no go sharp keh

this game na for who guide oo

Love is sweet on social media, bitter in real life.

This man nor Sabi U nor Sabi Rapid motion 😒😅

This woman is sharp. That timing is extraordinary

"Wetin you love oo, no be wetin i love oo" Make i begin dey go

Onye oshi 😭😂

What if i don’t enjoy it? You have money i don’t have money 😖

Haha 😂

Facebook content lol

A week relationship dey sweet

She’s distracting him 😂

The woman bad gan

Never trust a women when it comes to Money

Omo i really enjoyed watching this tho Omo na once the man eye clear 😂😂 He say na haaaaa!!!! 😂😂

the way he pointing that stick like its a magic wand and shes just watching the bills like theyre confetti💀

😂😂😂😂

The woman is confusing the man as they are talking

Lol She is beautiful

This is beautiful

You dey whine woman with money 😂

Think he's proposing

Go and marry then
