Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I EXPECTED MORE FROM THIS GUYS 💯📌 #afrobeats #wonderboyray
20,589 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
41 Kommentare

Bro @iamseantizzle na joke to you?. That guy matter till today dey pain me. I still Jam his music till tomorrow.

@iamseantizzle He dy my OG list !! I go drop the video tomorrow

@iamseantizzle 👍👍👍

you too know ball Wonderboy! As i see BlackMagic i nearly cry! Thats the chief pioneer of Alte movement in naija!

That braaa wey dey copy album name nko

Dammy krane ooo 🤣🤣🤣

Yeah that’s the bruva 😁😁😁

Broooo black magic 😭😭baba too gud

Call anything you want but non of them is a failed artist

I NEVER SAID SO !! E NO GET ANY PART OF THE VIDEO I SAY THEM BE FAILED ARTIST ABEG OOO PUT ME FOR GROUND I NO WEAR PANT OOO

No need - Black Magic

Rema copy dice style of music

You didn’t even mention people like Solidstar join. It is not easy to accept all the conditions that come with signing big contracts. If you look at the likes of Rema, Omah lay and many others you go understand say for you to stay on a constant shine then you need to sell.

Blackmagic version 2.0 (starving artist) Album na fire. I still Dey play am till tomorrow. I Dey stalk he page always to know if he release new song

SHOWDEMCAMP (SDC) would have been magic too, but they had other plans I guess. Odunsi too, after that braa release STARSIGNS with runtown I thought he had the spotlight on him. So sad

Black magic own pain me

Kleverjay, Tekno, Maleek Berry, Dremo and Ichaba

Black magic 😭

I love OGs, being born in 2004 feels like you missed out on every fun thing, but I love guys like this that just enlightens you on Nigerian music 👏🏽 keep going

Jilex Anderson still breaks my heart 💔

BLACK MAGIC ✊🏾✊🏾✊🏾 MY IDOL 💡

I swr reekado banks, easy jeje, like with tiwa, this gbedu is a problem

You no put Terry G. The boy been Dey disturb sha o back then

Omo wetin happen to black magic, bro was too good back then 2009

Reekado 😭🥹♥️

Black Magic too good and too underestimated

Black magic too good

Oga na adekunle hold them give the award wey make Olamide vex not rekado Bankz

YOU NEED ME IN YOUR LIFE.. JUST DY FOLLOW THIS PAGE I GO DY GIVE YOU RAW DATA MK YOU DY UPDATED

Omo na Sean Tizzle you suppose put for number one o. That guy songs na them I take dey calm my head dey reason straight o.

Blackmagik!!!!!!

Pain me for Rekeedo Banks. The best on that list. Too talented

Nobody pain me reach Lil kesh for this list, omo that guy na my whole secondary school days mehn

What about sugarboy

Dice had label issues too

@itsleeswhag iSwear

Black magic is so good he should be ontop of the music scene with burna boy his collaboration with oritsefemi "baba God blessing no go pass you by " goated

I'm still jamming dice songs especially the one with olamide "Make u do me Mary magdalene make I do u Jesus Miracle no go leave us "

E get who you no mention ‘Soft’

Fido suppose Dey there

Mk we give Fido 2 more years for the industry 🤣🤣🤣
