Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I feel like crying 😭😭😭😂😂😂😂

121,816 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Ada Owerri 🤍
Ada Owerri 🤍9 месяцев назад

The way you take dress, they go just know say you no sabi play😂😂

Фото профиля Auslyn
Auslyn9 месяцев назад

Make only me form set? You go stop am oo😂😂

Фото профиля THE CREATOR
THE CREATOR9 месяцев назад

That winger wey dey your back you suppose deck am for eye

Фото профиля Cyril Botu
Cyril Botu9 месяцев назад

Things don spoil Who get ball before na automatic "I 1"

Фото профиля JERRY
JERRY9 месяцев назад

"Don't come close to me" 😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Фото профиля MohitoLewis
MohitoLewis9 месяцев назад

Them sabi dress full kit come Field

Фото профиля Emmanuel Adonis
Emmanuel Adonis9 месяцев назад

Go pass your ball for house jhare Which kind thing😂😂

Фото профиля Steinszn♑
Steinszn♑9 месяцев назад

Make owner of ball no play ball keh 😂😭

Фото профиля GP
GP9 месяцев назад

Don't close to me 😂😂

Фото профиля Blessing🌸
Blessing🌸9 месяцев назад

If nah me if them near me I go blow person for eyes 😭😂😂

Фото профиля Emaculux
Emaculux9 месяцев назад

See mind games 🙆🙆🙆 owner of ball no dey starting XI? Una never don ready to play ball

Фото профиля Abdul-Fatai (Omo Oshodi)
Abdul-Fatai (Omo Oshodi)9 месяцев назад

Nobody Victor Osimhen:

Фото профиля Salmōn🏌️.
Salmōn🏌️.9 месяцев назад

Imagine say this guy go use "Don't let me nod you 😭 for the video"

Фото профиля king kenny Lion (Àgú) 🗯🌎🤴🏼
king kenny Lion (Àgú) 🗯🌎🤴🏼9 месяцев назад

It's not possible, person way get ball dey first choose set. He be like una no wan play ball. 😂

Фото профиля DareBD
DareBD9 месяцев назад

Na how u flee from the scene dey muzz me 😂

Фото профиля Dee
Dee9 месяцев назад

With your own ball o,them still bench you😭😅😅💔

Фото профиля 👤
👤9 месяцев назад

On a daily basis,at some point I thought I had a mark on my forehead that scared them away cuz I was actually good but so much flair 😂💔

Фото профиля Thoughtsoutloud
Thoughtsoutloud9 месяцев назад

Dem dey ment!!!

Фото профиля larho
larho9 месяцев назад

Come nah 😅, your dress don show say you no sabi play anything

Фото профиля Viktor
Viktor9 месяцев назад

You no chose who carry ball as how

Фото профиля Ehisnaruto 🔴⚪
Ehisnaruto 🔴⚪9 месяцев назад

Na who get ball suppose choose first set

Фото профиля *
*9 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Charmzy
Charmzy9 месяцев назад

You’re so lucky if you’ve never experienced this betrayal 🤣🤣🤣

Фото профиля 🅱️igstepper
🅱️igstepper9 месяцев назад

This thing the happen on the low 😂😂💔 them don run me twice for better pitches. Favoritism and nepotism even for sport lol. Bro it’s painful till them see say you sabi them go come the regret

Фото профиля Timfon
Timfon9 месяцев назад

I wish say bonke collect you ball first before them start to choose players, you for too cry

Фото профиля Toni stark
Toni stark9 месяцев назад

No be really ball e happen with but that turn for training one guy that year they come with full kit shin guard every thing but if set start , dem no Dey chose am 😆 The ones wen Dey chose wen no get ki go kun Dey borrow the list wen the guy wear come pitch , 1 ,1 even jersey 😆

Фото профиля Asher 𓃥
Asher 𓃥9 месяцев назад

Why dem no wan choose person wey bring ball? 😂

Фото профиля Founding Father ( ijawboi) 🌿 🕊️
Founding Father ( ijawboi) 🌿 🕊️9 месяцев назад

All of dem Dey mad. Dem no born you well not to Choose me first

Фото профиля JOZI🥶
JOZI🥶9 месяцев назад

Dem no know say na person wey bring ball na him dey first choose??😂😂 Na him be i1 na 😂😂😂

Фото профиля 442 FOOTBALL
442 FOOTBALL9 месяцев назад

So make I drop ball for una. oya near me nah..

Фото профиля Bonibo
Bonibo9 месяцев назад

Una no try oo😭😂🤣

Фото профиля justarandomgirlll
justarandomgirlll9 месяцев назад

I remember watching my hostel boys play and I'm always wondering why the person brings ball gets mad if he isn't teamed up😂😂, because I do feel her can just wait for the next set😂😂

Фото профиля sin jay
sin jay9 месяцев назад

@_y3maya Dem Neva beat u collect ball before Abi 😂😂

Фото профиля Imo Utuk
Imo Utuk9 месяцев назад

Guy na F-line park be this?

Похожие видео