Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I finally found where this meme is from 😭
87,964 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
40 Kommentare

Bring that phone first

😭😭🤣

My mind go first shake

Like we no dey ask for Hollywood standard movies or scripts, make nollywood just give us this type of movies and writing back I go too appreciate. Dem wan use two bedroom luxury apartment injure us now 😭

I know say I Dey step on your books, but you Dey craze? 😭😂😂😂

Me wey be man no fi try that thing sef

😭

You dey spit on me 😭😅😅

😭

God go punish everyone making YouTube movies...

Heard Terror the Archangel is a doctor now

When they used to call it Home Video😭

Nonso diobi, oge Okoye, Mike ezuronye, Jim iyke, uche ogbodo etc

And represented exactly how it happens on campuses

“You no dey reason” Dey always muzz me😭😭

This is IMT enugu, the funniest thing is that those buikding still stand, 🤣...

“Give me that phone first” 😭😭

😂

😭

He said forgive

Omo when one of these cartel men won put am for my body, me no gree oo

Silencer 😂, if you watched this movie growing up. You for don born 5 by now

😭😂

“Bring that phone” everywhere first blur😭🤣

Silencer

Can't believe this guy is a doctor now

Always glorifying cultism in movies. Now your Universities are not safe with cult groups wrecking havoc. .

But why she go dey shoulder men nau 😂

😂😂😂

Involve, involve

Since 2020 na now u Dey see am

Old Nollywood movies made sense

Movie name please 😂😂 Give me tht phone first off me

Na here sambadecomic take get inspiration

Na why you dey spit on me?

Wargame 😂😂

Old nollywood movies are the goat fr😂😂

😂 😂 make I go find am for YouTube

The second i see say na Mc Morris she dey shout for😭😭😭😭😭😭💔

This movie 😂😂😂
