Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I found the vn 😭😭😭😭😭😭😭
63 Kommentare

Make una send am OTP for the Facebook account em buy nah

😂😂 make him cry small first

😂😭

This was 2020 When yahoo was trending 😂😂😂 Dem no gree send am Facebook code

You sabi this matter 😂💜

Person use am reply one guy for that midnight wey everybody dey wait for that stake code 😭😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Send me code 😭😭😭

Ommooor 😂😭😭😭😭

dey don scam kizito

😂😂🤲

When you use your last money to buy FB😂💔😭

@BullBryan55380 Vendor go dey misbehave 😭🙏😂

This video funny until e reach your turn🤣🤣🤣. Wire don drop, make una pull funds from aza and person wey get account no reply again. Next time you go see, if you won login username/password invalid🤣🤣🤣

Everywhere go blur 😂🙏

i love this vn like mad 😂😂💯

Crazy vibe aswr 😂😭

Bro na me you scam 😭😂😂

That line 😂😂😂🙏

Bro send me code guy😅🤣

That guy dey burst my head 😭😂😂😂😂

😭😭😭

Literally @Thisis_neche rn 😂😂😂

if my name no be kizito😭😭

That line 😂😭

Why e nonsense am code na 😂😂

Ee bang 🥶🥶🥶😂

Make una send that guy code na😂

😂😂😂😂😂🙏

This thing the pain oo una no go understand oo

I can relate 😭

Send this vn for gc abeg 😂

No wahala

shey na @Kizyamoto be this?😭😂

@Kizyamoto 😂😂🙏 probably

kizito😭

Make una send me code nawwwww 😂😂😭

It gets funnier after every note😂

Aswwrrr 😂

😭😭😭😭😭

😂😂😭

@Damian__web send am code naw 😭

@Damian__web 😭😭😭😭😭😂 old but gold memes

Bro abeg send the gut code na abeg😭😂😂🤲

holly bangerrrr my bro

💜🍷

@Kotaro_Cryptt @Onlyonehaiko Wc one of y’all is this?😹

@only1_DS 😂😂😭

Guy na you pack this impression 👏👏

@AmiliaD_ Nikita surprise me brooooo 😂

Lmao 🤣 Banger 🥵🔥

holy banger 😂😂😭😭

How did I miss this banger

No too reason amm

Send code reach here too brooooooo

Guy😂😂

Banger jooor 😂

Brooooooo my body dey shake 🫣🥶😂💜

Me sef shock when i see am. ....algo cr*zy ehn

“This guy” 😭😭😭

Kizito wan turn naruto

Na me you scam 😀😀

😂😂😂 ee wan craze
Ähnliche Videos
Sensitive content
I FOUND IT ❤️❤️❤️❤️❤️❤️😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
MaceAhWindu
3,455,322 Aufrufe • vor 9 Monaten
Sensitive content
Tf I just found 😭😭😭
Pippin 🐞🍎
145,037 Aufrufe • vor 1 Jahr
