Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I go do your pikin back. #Lakaka
11 Yorum

SAMMY1 yıl önce
Shey na tom tom him want make you buy abi 😁 #lakaka

Mozkoh_1 yıl önce
No mind am. 😂😂

NoShaveLife1 yıl önce
Live your No Shave Life Premium Beard Gear at Affordable Prices 🧔 Est 2011 Shop Now >> #noshavelife #beard #beards #bearded

Common Sense1 yıl önce
Uncles and fake promises na 5&6. Na so dem go encourage you to finish with 1st class or 2:1 degree, say dem get connect to fix you up with job after grad🤩🤩🤩🤩🤩

L.F.G1 yıl önce
Na 200 when u give me nai u nearly anchor me off me🤣🤣

MASON 🦅1 yıl önce
Brother how much make i pay make i dey feature for your content , I love you paa

Helen Bold1 yıl önce
#Lakaka

Kvng Diamond1 yıl önce
Uncle dey abuse naira, still dey dread😂😭😭

Paiko 🇺🇸🇺🇸1 yıl önce
You’re good joor 😍😂

wHiTe💙coFFeE🏳1 yıl önce
Na this guy dey gimme joy lately...♥️

Fela 2 na Baba Ogba📌📌1 yıl önce
Make that cutlass cut your epon as you drag am like that now We go forget skit 😂
