Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

i got paid again, goodbye revenue sharing 🥹

71,247 Aufrufe • vor 14 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Dave
Davevor 14 Tagen

You wey still dey paste post link under every comment section of your 2k impression post 🙄

Profilbild von Snr..🧸
Snr..🧸vor 14 Tagen

minimize the app, you dey zoom picture wey you edit

Profilbild von Manu
Manuvor 14 Tagen

Idolo??

Profilbild von 𝙾𝙽𝙴 𝙵𝙾𝚁 𝙰𝙻𝙻🥷🏾
𝙾𝙽𝙴 𝙵𝙾𝚁 𝙰𝙻𝙻🥷🏾vor 14 Tagen

Guy no be so I say make you edit am na, 💔💔😭

Profilbild von thätniggä♰
thätniggä♰vor 14 Tagen

eba when?

Profilbild von Big nachi 🕊🦅
Big nachi 🕊🦅vor 14 Tagen

last edit btw

Profilbild von dolapo
dolapovor 14 Tagen

nbllll

Profilbild von Natsmart
Natsmartvor 14 Tagen

Guy walai, you need teach me how to edit😭😭

Profilbild von AY NLA
AY NLAvor 14 Tagen

Oboy makai beg Elon on your behalf

Profilbild von AWO_07
AWO_07vor 14 Tagen

U ke😹😹😹 Editor in chief

Profilbild von Wizdom General
Wizdom Generalvor 14 Tagen

Wetin u dey post even?

Profilbild von duke
dukevor 14 Tagen

guy no be chatgpt dey do this one, who dey run the edit for you

Profilbild von Aishat💞🌷
Aishat💞🌷vor 14 Tagen

Wssss

Profilbild von Tomii💜
Tomii💜vor 14 Tagen

This your edit too sharp you no go like teach us

Profilbild von 🅰️🧑🏽‍🍳
🅰️🧑🏽‍🍳vor 14 Tagen

okay cool.

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 14 Tagen

I no even dey pity you

Profilbild von Milli
Millivor 14 Tagen

come sponsor my breakie eje🫩

Profilbild von oyinkansola.⛹🏽‍♀️
oyinkansola.⛹🏽‍♀️vor 14 Tagen

it is very unfair for you o

Profilbild von victor 🖤🦇
victor 🖤🦇vor 14 Tagen

Jesus

Profilbild von 𝕆ք𝓔 ✞🌴👿
𝕆ք𝓔 ✞🌴👿vor 14 Tagen

Fb brr

Profilbild von LarryTheCreator
LarryTheCreatorvor 14 Tagen

Una don come again.

Profilbild von SANTOP
SANTOPvor 14 Tagen

You make mistake for currency sign na naira suppose dey there 😂

Profilbild von SABI GIRL🦚
SABI GIRL🦚vor 14 Tagen

Congratulations 🎉

Profilbild von Marvel🕊️
Marvel🕊️vor 14 Tagen

More to come🥂

Profilbild von 5ive
5ivevor 14 Tagen

There o

Profilbild von Martins Rashford
Martins Rashfordvor 14 Tagen

You don sabi this editing thing gan

Profilbild von Adam
Adamvor 14 Tagen

You no even sabi edit walahi come make I teach you work

Profilbild von Jnr01
Jnr01vor 14 Tagen

Do me 20$ inside the money abeg

Profilbild von willinill!
willinill!vor 14 Tagen

No use this iPhone x tweet come my tl ever again 😡🪓

Profilbild von known-bandit
known-banditvor 14 Tagen

Omoh na Una enjoy Elon musk settings 🤧

Profilbild von 🆔
🆔vor 14 Tagen

U sha wan put me for talk😭

Profilbild von Bobo💙
Bobo💙vor 14 Tagen

Na sooo

Profilbild von Bobo G
Bobo Gvor 14 Tagen

Last run of your edit 😂

Ähnliche Videos