正在加载视频...
视频加载失败
i got paid again, goodbye revenue sharing 🥹
71,247 次观看 • 14 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

You wey still dey paste post link under every comment section of your 2k impression post 🙄

minimize the app, you dey zoom picture wey you edit

Idolo??

Guy no be so I say make you edit am na, 💔💔😭

eba when?

last edit btw

nbllll

Guy walai, you need teach me how to edit😭😭

Oboy makai beg Elon on your behalf

U ke😹😹😹 Editor in chief

Wetin u dey post even?

guy no be chatgpt dey do this one, who dey run the edit for you

Wssss

This your edit too sharp you no go like teach us

okay cool.

I no even dey pity you

come sponsor my breakie eje

it is very unfair for you o

Jesus

Fb brr

Una don come again.

You make mistake for currency sign na naira suppose dey there 😂

Congratulations 🎉

More to come🥂

There o

You don sabi this editing thing gan

You no even sabi edit walahi come make I teach you work

Do me 20$ inside the money abeg

No use this iPhone x tweet come my tl ever again 😡🪓

Omoh na Una enjoy Elon musk settings 🤧

U sha wan put me for talk😭

Na sooo

Last run of your edit 😂
相关视频
Sensitive content
Their feelings become one ✨✨ Sharing my Bkdk kisses again 🥹🥹 #勝出 #bkdk #dkbk
Lida Missy 💫 BTS 2026 🌌
88,231 次观看 • 11 个月前
