Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I had a good laugh 😂😂😂😂
81,634 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Did I just hear make I go lie down for the bed. Ahh😂😂😂

Justice for barber o 🤣🤣🤣 this is funny 😁

The guy no rate barber at all 😂😂 I no Dey learn barber again

Why i go jump 3 story building because of your husbsnd! Make I slap you and your husband" got me!!! No respect! No remorse You adulterer !!!😅

😂 😂 Make I commit suicide cos of ordinary barber ?

Hahahaha what's happening here? Oga, jump the window Omor see level for barbers... Justice for Barbers

I laugh tire, e dey my WhatsApp status 🤣🤣🤣

Ordinary barber you wan make I jump from 3 storey building.

E just reason the matter sey he has a better chance when he fight the husband than jump down a 3 storey building.

What does he mean that he is a barber? 😂😂

Real justice for barbers oo 🤣🤣🤣🤣🤣

make barber leg enter em belle cos en come pound tots?

😂😂🥲Chaii my Barber Boyfriend 🥰I’m sorry😂

I no fit e delete the original video for my gallery

Them no rate barbers 😂😂

God I thank you ohhhh

E say i dey go lie down for the bed 😂😂😅

Thank you so much bro for sharing

Give me back my 5mb This is not funny

@xviddownload please download 😂😂😂

See as I dey see my video just dey get joy 😁

Justice for barber

Dem don see barbers finish

My video don blow ohhhh....

Barbers no dey like trouble na why 🤣

U dey craze 😂😂😂

In this life, be capable of danger.

No miss this 🧵

😂😂😂

Lwkmd 😂😂😂😂😂

@77thutmose I have been moody since morning but I don laugh tire 😀😀

@your_guy_001 una don collect sub 😭😭😂😂

🤣🤣🤣

You Dey play with waffi guy?

@Bukasonlimited 😂
