Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I had to find a way
550,372 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Mido.. if you cheat on this lady ehn, E no go funny 😂 Coz she dey always deliver 💯

I get 7 more wives 😂

Werey Dey look yansh 😂😂😂😂

Heaven view

That ending 😂 you be weyrey aje

Trademark 😂

Platter na 3 years before e ready 😁😁😁

Even Yamal go don de grow Beards 😂

Aswear 😂

Your life don kwesusu 😂😂😂😂😂

This your babe make me remember my ex 🤣

Call her today

She never say nooo b4 laye

She no fit resist stat boy 😂

Lmaoooo You Bad 😂😂😂

I sure say na insufficient card Dey her hand😂

Infact I go give her wrong pin, in order to delay her more 🤣😂

Na she go lock door.....😂😂😂. In all thy gettings. Be an in law wey hold bar ooooo, your things will move so easily

Susan nor be serious girl o why you go dey gate keep your aunt puna

See as he ragebait the sister . Lolz

How he is always faithful... Like sincerely carrying his wife along is always muzzing. 😂😂

We also always find a way to sweet things up

Aswear 😂😂😂🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽

I don follow you 😅😅😅

@totus_99 😂

😂everything na tactics baami

This your wife sef like dick 😂

I go first find way off that ac for this el neno period! If heat won kill am She go go outside

Mido ma pami nau 😂

Idan gangan

Otunba Lamba no lie money no Dey that atm normal normal oo

Lol Tactics po ni le biti Enrique 😂

Na poor man.. lols 😆

James Bond 007 😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
No matter where I go you’ll find a way to sniff 🙄
Bratty Ashley
217,030 görüntüleme • 1 ay önce

