Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I hate Carter

1,917,250 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля TESLA 🚀
TESLA 🚀9 месяцев назад

Befor you go understand Kolu, you fo first learn kolish language 😭😂

Фото профиля Matilda
Matilda9 месяцев назад

Na why 🤣🤣

Фото профиля clips of reality 😂
clips of reality 😂9 месяцев назад

If them tell Kolu say e go hot like this two yrs ago , e no go believe 😪

Фото профиля Tobii 
Tobii 9 месяцев назад

Carter wey you go tear better slap

Фото профиля ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥9 месяцев назад

Carter is making the internet fun 😂😂

Фото профиля Executioner.🥷🏾
Executioner.🥷🏾9 месяцев назад

Start WhatsApp TV werey

Фото профиля Quinn
Quinn9 месяцев назад

Kolu just dey hot 🥵

Фото профиля Official_ WillyYvng
Official_ WillyYvng9 месяцев назад

Kolu abeg nor vex, I nor understand anything wey u talk, abeg help me record am again 🙏😢

Фото профиля 𝐎𝐟𝐞𝐦
𝐎𝐟𝐞𝐦9 месяцев назад

Wetin u dey talk sef 😂

Фото профиля AKINOLA⭐️
AKINOLA⭐️9 месяцев назад

Your life don spoil if you understand wetin Kolu dey say😂

Фото профиля Fabrizio Romanus
Fabrizio Romanus9 месяцев назад

Cater no try at all, na all the babes them wan rip u.😂

Фото профиля Trophy Boy
Trophy Boy9 месяцев назад

I don dey understand wetin dey talk Hope say my life never spoil

Фото профиля ✰
✰9 месяцев назад

Wahala for person wey no get kolu number 😂

Фото профиля Wizdom
Wizdom9 месяцев назад

Omo my life don spoil finish , what does it mean if someone starts to understand Kolu

Фото профиля Dell 👤
Dell 👤9 месяцев назад

Please don't tell me that number that sent "He'd" wanted to send "Hi" 😖

Фото профиля 🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰
🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰9 месяцев назад

Lmao 🤣 We have useless people breathing in this country o! So people literally messaged the number???

Фото профиля Inotellyou Fendilord
Inotellyou Fendilord9 месяцев назад

Shut up Which level you get Bagger wey dey just brush up

Фото профиля Pikin of Trump
Pikin of Trump9 месяцев назад

Give am uppercut

Фото профиля Imbornrich Billion
Imbornrich Billion9 месяцев назад

W in the shaat

Фото профиля Alex
Alex9 месяцев назад

What carter did was wrong bro.... disclosing kolu and peller's number on stream 🤦

Фото профиля ✞ ઽα¡ทτ ✞ 🇦🇷 🇪🇸
✞ ઽα¡ทτ ✞ 🇦🇷 🇪🇸9 месяцев назад

I can not tell when this guy is actually angry and when he's joking 😂

Фото профиля Dammie4trueluv
Dammie4trueluv9 месяцев назад

Sorry about that

Фото профиля _Victorad
_Victorad9 месяцев назад

Abeg make Una dey add subtitles na E dey pain me as I dey miss all this gists

Фото профиля Deyinka
Deyinka9 месяцев назад

“See plenty people wey kill me for here” But you never die na 😀

Фото профиля Swinthyn 👑
Swinthyn 👑9 месяцев назад

Guy 5000+ messages 😂😂😂

Фото профиля Vee
Vee9 месяцев назад

Kolu the always give carterefe back-to-back

Фото профиля ‎ GΞRALD ✠
‎ GΞRALD ✠9 месяцев назад

then go to bed

Фото профиля Oyin__luv💕
Oyin__luv💕9 месяцев назад

kini n wii bayii

Фото профиля Victory Handy 👡
Victory Handy 👡9 месяцев назад

Wahala, but which language do you speak

Фото профиля Anypost
Anypost9 месяцев назад

Change the number directly

Фото профиля ⭕️nrewájú📊👨🏾‍🌾
⭕️nrewájú📊👨🏾‍🌾9 месяцев назад

Na only Kolu understand what he is saying.

Похожие видео