Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

I hate Carter

1,917,250 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

TESLA 🚀 profil fotoğrafı
TESLA 🚀9 ay önce

Befor you go understand Kolu, you fo first learn kolish language 😭😂

Matilda profil fotoğrafı
Matilda9 ay önce

Na why 🤣🤣

clips of reality 😂 profil fotoğrafı
clips of reality 😂9 ay önce

If them tell Kolu say e go hot like this two yrs ago , e no go believe 😪

Tobii  profil fotoğrafı
Tobii 9 ay önce

Carter wey you go tear better slap

ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥 profil fotoğrafı
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥9 ay önce

Carter is making the internet fun 😂😂

Executioner.🥷🏾 profil fotoğrafı
Executioner.🥷🏾9 ay önce

Start WhatsApp TV werey

Quinn profil fotoğrafı
Quinn9 ay önce

Kolu just dey hot 🥵

Official_ WillyYvng profil fotoğrafı
Official_ WillyYvng9 ay önce

Kolu abeg nor vex, I nor understand anything wey u talk, abeg help me record am again 🙏😢

𝐎𝐟𝐞𝐦 profil fotoğrafı
𝐎𝐟𝐞𝐦9 ay önce

Wetin u dey talk sef 😂

AKINOLA⭐️ profil fotoğrafı
AKINOLA⭐️9 ay önce

Your life don spoil if you understand wetin Kolu dey say😂

Fabrizio Romanus profil fotoğrafı
Fabrizio Romanus9 ay önce

Cater no try at all, na all the babes them wan rip u.😂

Trophy Boy profil fotoğrafı
Trophy Boy9 ay önce

I don dey understand wetin dey talk Hope say my life never spoil

✰ profil fotoğrafı
✰9 ay önce

Wahala for person wey no get kolu number 😂

Wizdom profil fotoğrafı
Wizdom9 ay önce

Omo my life don spoil finish , what does it mean if someone starts to understand Kolu

Dell 👤 profil fotoğrafı
Dell 👤9 ay önce

Please don't tell me that number that sent "He'd" wanted to send "Hi" 😖

🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰 profil fotoğrafı
🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰9 ay önce

Lmao 🤣 We have useless people breathing in this country o! So people literally messaged the number???

Inotellyou Fendilord profil fotoğrafı
Inotellyou Fendilord9 ay önce

Shut up Which level you get Bagger wey dey just brush up

Pikin of Trump profil fotoğrafı
Pikin of Trump9 ay önce

Give am uppercut

Imbornrich Billion profil fotoğrafı
Imbornrich Billion9 ay önce

W in the shaat

Alex profil fotoğrafı
Alex9 ay önce

What carter did was wrong bro.... disclosing kolu and peller's number on stream 🤦

✞ ઽα¡ทτ ✞ 🇦🇷 🇪🇸 profil fotoğrafı
✞ ઽα¡ทτ ✞ 🇦🇷 🇪🇸9 ay önce

I can not tell when this guy is actually angry and when he's joking 😂

Dammie4trueluv profil fotoğrafı
Dammie4trueluv9 ay önce

Sorry about that

_Victorad profil fotoğrafı
_Victorad9 ay önce

Abeg make Una dey add subtitles na E dey pain me as I dey miss all this gists

Deyinka profil fotoğrafı
Deyinka9 ay önce

“See plenty people wey kill me for here” But you never die na 😀

Swinthyn 👑 profil fotoğrafı
Swinthyn 👑9 ay önce

Guy 5000+ messages 😂😂😂

Vee profil fotoğrafı
Vee9 ay önce

Kolu the always give carterefe back-to-back

‎ GΞRALD ✠ profil fotoğrafı
‎ GΞRALD ✠9 ay önce

then go to bed

Oyin__luv💕 profil fotoğrafı
Oyin__luv💕9 ay önce

kini n wii bayii

Victory Handy 👡 profil fotoğrafı
Victory Handy 👡9 ay önce

Wahala, but which language do you speak

Anypost profil fotoğrafı
Anypost9 ay önce

Change the number directly

⭕️nrewájú📊👨🏾‍🌾 profil fotoğrafı
⭕️nrewájú📊👨🏾‍🌾9 ay önce

Na only Kolu understand what he is saying.

Benzer Videolar